lirik lagu robo – tobby drillz
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
back when i be pickin’ i remember
when the people colder than december
but e no still concern me
cos the people dey try me e
but baba god na my defender
now dem follow bumper to fender
but i know say na whining
i blind my eyes to their timing
mix up the hate like na blender
where the girls soft and tender money
dey money dey now
i call the gyal make dem join e
where the men dem wey wan enter
girl dem report to the center
say money dey money dey
they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
say they want my combo
say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
gyal dem go down down low
say they want to feel my
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu beppe bornaghi › lirik lagu metamorphosis (lotta fra l’informe e il definito) – beppe bornaghi
- kumpulan lirik lagu moonstar88 › lirik lagu itulog mo na yan (acoustic) – moonstar88
- kumpulan lirik lagu feat tom petty eric clapton › lirik lagu the old man and me (feat. tom petty) – eric clapton
- kumpulan lirik lagu ives › lirik lagu 172 – ives.
- kumpulan lirik lagu despite the fallen › lirik lagu beneath you – despite the fallen
- kumpulan lirik lagu eric bellinger › lirik lagu be the change – eric bellinger
- kumpulan lirik lagu frank casino › lirik lagu better place – frank casino
- kumpulan lirik lagu wifisfuneral › lirik lagu wya (remix) – wifisfuneral
- kumpulan lirik lagu bearded legend › lirik lagu unforgettable – bearded legend
- kumpulan lirik lagu code v › lirik lagu rokutousei – code v