lirik lagu don’t die : a letter from us – tobiloba
papa said he had a dream
say one day naija go win o
righteousnes go reign supreme
sixty years na still the same dream
how long must the people cry?
see the tear drops from their eyes
person pikin… better pikin o
you carry am do suya..
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o, may you live forever
se egbo?
don’t die o, may you live forever , don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t diе o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t diе o may you live forever
don’t die o
once again a life wasted
you pretend you cannot see
young and sharp, he had a dream
(omo olomo omo olomo)
how do you bring yourself to sleep?
trigger*happy cop in black
use them blood to stain the flag
don’t you really have a heart?
we dey shout o
we dey say #endsars
we unite o
you dey send us back
just a question for you..
if we win this struggle
shey you no go benefit o?
and as you k!ll them so
shey you no go die one day?
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o, may you live forever
don’t die o
don’t die o, may you live forever
don’t die may you live forever
don’t die o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
long live the clowns o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
kade o pelori
ki bata pelese
ki mask peloju o
i be god pikin
i dey see the truth
and i go talk the truth
as god lives
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die o
don’t die may you live forever
don’t die may yoooou
don’t die may you live forever
don’t die o
tobiloba on the megaphone
no be time for the microphone o!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the dorsey brothers orchestra › lirik lagu dr. heckle and mr. jibe – the dorsey brothers orchestra
- kumpulan lirik lagu ⛧pixie lee⸸ › lirik lagu rise up – ⛧pixie lee⸸
- kumpulan lirik lagu moe young › lirik lagu options – moe young
- kumpulan lirik lagu luiz gonzaga › lirik lagu tesouro e meio – luiz gonzaga
- kumpulan lirik lagu my baby › lirik lagu out on gin – my baby
- kumpulan lirik lagu sho sensei › lirik lagu holy night (intro) – sho-sensei!!
- kumpulan lirik lagu don xhoni › lirik lagu freestyle #4 | gjoni black me meriton mjekiqin – don xhoni
- kumpulan lirik lagu dza ili bu › lirik lagu olovni vojnik – dža ili bu
- kumpulan lirik lagu dnss › lirik lagu 미라지 (mirage) – dnss
- kumpulan lirik lagu smuzy cold lamp › lirik lagu только позови (just call) – smuzy & cold lamp