lirik lagu denge – tobooh g
denge
oh noooo
yh
tobooh g baby o
call me boss
owo yapa otun shekun sinu purse
won bi mi o o o
are you chopping life
yes of course
denge pose o
rora denge pose o
today i fit pull in a porshe
tomorrow i fit pull up in ghost o
i’m a rapper
i’m a singer
wey dey give dem ginger
every song na banger
january to december
steady give dem fire
tobooh no dey tire
lai lai
everyday we hustle for the mula
alaye give me my raba
lojojumor ni mummy gbadura
ka lowo ka jaiye ka dagba
call me boss
owo yapa otun shekun sinu purse
won bi mi o o o
are you chopping life
yes of course
denge pose
rora denge pose
today i fit pull in a porshe
tomorrow i fit pull up in ghost
me i came from the ghetto
came from the street
everyday we dey hustle
for wetin we go eat
n0body go send you
this life no be beans
so i get up on my feet
so my pikin sef go eat
mo fe lowo bi adenuga o
adeleke otedola o
alaye bami do wire
ka gbowo salor si marleysia o
owo ni coco
i don’t wanna go broke
ogbeni funmi lowo
kin jaye lor monaco
hustling for though
very soon i go blow
waiting for time
so
mo le denge pose o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu caprice russian band › lirik lagu the dusk of kimmeria – caprice (russian band)
- kumpulan lirik lagu domlaike feat cax camp luka luka › lirik lagu interlúdio – domlaike feat. cax camp & luka luka
- kumpulan lirik lagu trillzjay › lirik lagu angels cry – trillzjay
- kumpulan lirik lagu flavio › lirik lagu yo con yo mismo – flavio
- kumpulan lirik lagu dina › lirik lagu suco açúcar – dina
- kumpulan lirik lagu the clancy brothers tommy makem › lirik lagu rosin the bow – the clancy brothers & tommy makem
- kumpulan lirik lagu bk › lirik lagu visão – bk’
- kumpulan lirik lagu g o d k › lirik lagu dance all night – g.o.d (k)
- kumpulan lirik lagu dedis › lirik lagu czarne włosy – dedis
- kumpulan lirik lagu edmonda aldini › lirik lagu cantata della donna nubile – edmonda aldini