lirik lagu dreams (sped up) – tojero
una must hear word o!!!
i′m a young boy with so many big dreams
with my white shirt and so many blue jeans
freestyles i’m dropping, expressing feelings
understand that i′ve been in the game since
my head full i dey reason many things
i gatz hustle cuz i have to win
i pray that one day i go find inner peace within
me i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
blood,sweat,tears i put in in my craft
i no do man bad i just want to survive
i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
blood,sweat,tears i put in in my craft
i no do man baaad
n0body fit stop my shine
anybody try na die
me i no dey joke walahai
me i no go waste my time
it’s an eye for an eye
n0body fit stop my shine
anybody try na die
me i no dey joke walahai
me i go dey cut my coat according to my size
oh oh oh oh o oh oh o
n0body fit stop my shine
eh ehe eh ehe eh eh ehe eh
anybody try na die
oh oh oh oh o oh oh
n0body fit stop my shine
eh ehe eh ehe eh eh ehe eh
me i go dey cut my coat according to my size
i gatz win it’s a normal thing
the full crowd go dey scream my name
we dey climb to the top but dem carry ladder run
but i no fear i dey fly pass plane
for success you must feel that pain
but i know i go pass this phase
cuz as the sun shines after every rain
i no stop i dey run my race
me i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
blood,sweat,tears i put in in my craft
i no do man bad i just want to survive
i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
blood,sweat,tears i put in in my craft
i no do man baaad
oh oh oh oh o oh oh o
n0body fit stop my shine
eh ehe eh ehe eh eh ehe eh
anybody try na die
oh oh oh oh o oh oh
n0body fit stop my shine
eh ehe eh ehe eh eh ehe eh
me i go dey cut my coat according to my size
lot of tears be falling from my eyes
i do it to survive
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the dells › lirik lagu li’l darlin’ – the dells
- kumpulan lirik lagu nex r › lirik lagu limelight timeline – nex r
- kumpulan lirik lagu crowded house › lirik lagu i may be late (home demo) – crowded house
- kumpulan lirik lagu norazo노라조 › lirik lagu 빵과 데자뷰 (bread repeated) – refto remix – norazo(노라조)
- kumpulan lirik lagu faiq agayev › lirik lagu qayıt, sevgilim – faiq ağayev
- kumpulan lirik lagu sir karni › lirik lagu new you – sir. karni
- kumpulan lirik lagu carl smith › lirik lagu don’t put your hurt in my heart – carl smith
- kumpulan lirik lagu senay lambaoglu › lirik lagu günlerin değeri – şenay lambaoğlu
- kumpulan lirik lagu theory in practice › lirik lagu cryobiological expansion – theory in practice
- kumpulan lirik lagu andrew rios › lirik lagu lockdown – andrew rios