lirik lagu jeje – tonife
dubi do bi dodo para para terere
parara ra rara ra rere rara
(vibes)
many years ago i use to be a bad boy
life turn around and now
i’m used to being a good boy
e no mean say sometimes
i no fit be a rude boy
kole talara omo oba koma ku dansaki
i try to dey keep i no wan to dey show am
jeje je lomo eko n lo
jeje je lomo eko n lo
jeje je mi ni mo n se
jeje je lomo eko n lo
i no dey find trouble
jeje je mi ni mo n se
i no likе to dey pass my boundary
jeje jе lomo eko n lo
abeg no look for my trouble
jeje je ni mo n se
because na royal rumble
jeje je lomo eko n lo
broda kabiru kilagbe kilaju
aunty ibidun ewa so fun egbon yin
wetin he no fit finish make e no start
hmmn i dey talk my own ohh
wetin he no fit finish make he no start
abi cool guy ohh
no mean say craze no dey for head
on gba lori mi oh but
jeje je lomo eko n lo
jeje je mi ni mo n se
jeje je lomo eko n lo
i be gentle guy to the call
jeje je mi ni mo n se
i no dey like to find trouble
jeje je lomo eko n lo
abeg no look for my trouble
jeje je ni mo n se
jeje je lomo eko n lo
broda kabiru kilagbe kilaju
aunty ibidun ewa so fun egbon yin
wetin he no fit finish make e no start
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kg jay › lirik lagu sheesh – kg jay
- kumpulan lirik lagu the weeks › lirik lagu comin’ down – the weeks
- kumpulan lirik lagu french montana › lirik lagu all this gwop – french montana
- kumpulan lirik lagu mister mu › lirik lagu desprezo – mister mu
- kumpulan lirik lagu angie mcmahon › lirik lagu play the game – angie mcmahon
- kumpulan lirik lagu charles aznavour › lirik lagu ma vie sans toi – charles aznavour
- kumpulan lirik lagu keyzane le mome › lirik lagu la mélodie des choses – keyzane le môme
- kumpulan lirik lagu willie jones › lirik lagu slow it down – willie jones
- kumpulan lirik lagu yoko chanel › lirik lagu jesus wept – yoko chanel
- kumpulan lirik lagu guccihighwaters › lirik lagu for once – guccihighwaters