lirik lagu move – tonyy moe
nothing i see wey impossible
as i gather many truth my fear lose
some try suffocate me with their judgement
many tell me no while god tell me yes
shey you wan fight me
you wan fight god
who god don bless
no man can curse
i no need dem validation
as i dey move in
never let me fall into shame
baba god na your hand i dey
and na you i use dey boast (oh no)
as i dey move in
never let me fall into shame
baba god na your hand i dey
and na you i use dey boast (oh no)
nothing i see wey impossible
as i gather many truth my fear lose
some try suffocate me with their judgement
many tell me no while god tell me yes
shey you wan fight me
you wan fight god
who god don bless
no man can curse
i no need dem validation
it’s time to be who i wanna be
regardless what anybody think
so i fight my demons because
dem try to break my walls
bad mind try virus me
with dem many many bad energy
everytime dem try doubt me
my god e dey show en face
remind dem who be oga
my god e dey come through for me steadily
and i thank god for the many blessings
wey dem no fit see
(woh woh woh woh)
friends and family runaway
then i realise say na only me dey
(dey dey eh eh)
friends and family runaway
then i realise say na only me dey
(dey dey eh eh)
as i dey move in
never let me fall into shame
baba god na your hand i dey
and na you i use dey boast (oh no)
as i dey move in
never let me fall into shame
baba god na your hand i dey
and na you i use dey boast (oh no)
nothing i see wey impossible
as i gather many truth my fear lose
some try suffocate me with their judgement
many tell me no while god tell me yes
shey you wan fight me
you wan fight god
who god don bless
no man can curse
i no need dem validation
i don’t know what’s ahead of me
i don’t really know what awaits me in the life that i seek
i dont know if i’m prepared enough
but i’ve chosen it and i must keep moving
take my pain away as you help me carry my cross
i ask that you give me the strength to keep moving no matter what
protect me from the ones i call friend and family
protect me from the evil eyes i don’t see
protect me from myself most importantly
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu nam fra › lirik lagu maîtrise totale – nam (fra)
- kumpulan lirik lagu isaac enen › lirik lagu a word from another place – isaac enen
- kumpulan lirik lagu fede m › lirik lagu racin in japan – fede.m
- kumpulan lirik lagu yebba › lirik lagu far away – yebba
- kumpulan lirik lagu jeangu macrooy › lirik lagu dance with me – jeangu macrooy
- kumpulan lirik lagu alicia keys › lirik lagu lala (unlocked) – alicia keys
- kumpulan lirik lagu dannika › lirik lagu giving it up – dannika
- kumpulan lirik lagu 德永英明 hideaki tokunaga › lirik lagu 心をあずけて (kokorowo azukete) – 德永英明 (hideaki tokunaga)
- kumpulan lirik lagu icey ace › lirik lagu diablo – icey ace
- kumpulan lirik lagu aasim › lirik lagu december (remix) – aasim