lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu please yourself – tonyy moe

Loading...

make you compose, no dey loose guard
no dey confuse make you do your thing
anything you do, people must to talk
ready yourself for the matter
do wetin go make u happy
and make you dey happy with yourself
if you like make you go impress
if the world end you go vex for yourself

i be original african man
i no dey copy no one
jejely i dey on my own
jejely dey like jelily
make n0body bother me
when you see me lori titi
if no love me no dey greet me

senior man nor be by force to like me

be like e person never do you something
brother man dem no dey telli person
some of dem go talk say you dey stingy
for the adugbo you go learn lesson

(bros you small small dey follow me talk o
na your life
e concern you
e concern you)

make you try to please yourself
and if you do know why e please you
i no complain, e no concern you
make dem talk i can’t k!ll myself

make you try to please yourself
and if you do know why e please you
i no complain, e no concern you
make dem talk i can’t k!ll myself
(iyo yo o yo yo o yo)
(iyo yo yo yo)

for the matter i go put myself first
before i give you chop i for don chop first
and everyday of my life i go dey love myself
respect myself make dem no reason me less

na why i dey mind my business
make n0body reason me less
cause for my lane na me be the best
only i and n0body else

(that’s me, myself and i)

make you try to please yourself
and if you do know why e please you
i no complain, e no concern you
make dem talk i can’t k!ll myself

make you try to please yourself
and if you do know why e please you
i no complain, e no concern you
make dem talk i can’t k!ll myself

i can’t k!ll myself (iyo o o)
i can’t k!ll myself o
i can’t k!ll myself o
i can’t k!ll myself o
i can’t k!ll myself (iyo o o)
i can’t k!ll myself o
i can’t k!ll myself o
i can’t k!ll myself o

(iyo yo o yo yo o yo)
(iyo yo yo yo yo)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...