lirik lagu vanity – tonyy moe
Loading...
i don dey feel pain, my people suffer plenty
dem no dey see road, dem no know wetin be real
this life na cycle, history just dey repeat enself
vanity pon vanity my people loose their sanity
you wey buy the first thing, na you get the oldest
all because of hunger person k!ll en family
i just dey reason am, the thing just dey sadden me
why you haffi k!ll another man for your greediness
why you haffi snitch pon the mandem you brokе the code
why you got no love inna your hеart
if you die today you leave everything behind
make you show love to be people you see around
tomorrow get belle,you no go fit abort am
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu stone uk › lirik lagu money (hope ain’t gone) – stone (uk)
- kumpulan lirik lagu desh hu › lirik lagu mulatozok – desh (hu)
- kumpulan lirik lagu squallor › lirik lagu prefatio – squallor
- kumpulan lirik lagu writing the future › lirik lagu death is the only way out – writing the future
- kumpulan lirik lagu piklz › lirik lagu demons – piklz
- kumpulan lirik lagu rebecca sugar › lirik lagu out special time of year – rebecca sugar
- kumpulan lirik lagu waffles mochi cast › lirik lagu what’s cooking – bread – waffles + mochi cast
- kumpulan lirik lagu alibii › lirik lagu красные фонари – alibii
- kumpulan lirik lagu josco boy › lirik lagu moyo unauma – josco boy
- kumpulan lirik lagu frankie cosmos › lirik lagu birth control lament – frankie cosmos