lirik lagu dangote sika – trendy flacko
everyday
we dey hustle
we for find money (find moneey)
everyday
we dey hustle
we for find money (we for find money)
mese mep3 dangote (sika)
p3 dangote (sika)
mese mep3 dangote (sika)
mep3 dangote (sika)
p3 dangote (sika)
mese mep3 dangote (sika)
verse 1:
we dey hustle everyday we no go stop (we no go stop)
dangote sef get billions he still dey job (he still dey job)
if we give up on the grind how we go chop (how we go chop)
how we go chop (how we go chop)
how we go chop
yeah we always on the grind no get time (never)
we never get time
mep3 kudi bey3 eighty trillion dollars for my hands
non*stop twenty*four seven still we get dime
we go hustle till our seventies we never dey retire
hook:
everyday
we dey hustle
we for find money (find moneey)
everyday
we dey hustle
we for find money (we for find money)
mese mep3 dangote (sika)
p3 dangote (sika)
mese mep3 dangote (sika)
mep3 dangote (sika)
p3 dangote (sika)
mese mep3 dangote (sika)
verse 2:
i dey want get money wey i no fit chop finish
poppy mommy kiddies dem all for see top
mepe sika dan ma charley mose s3n
no time to waste time nana ab) s3n
sika nni me hoa na mep3s3 meb) dam
we be street boys oh yeah yenni da f3m
we be grinding from monday to sunday
my girl be ariana so errday be grindday
we dey hustle wey we never dey play
money we dey search so we never dey play
we dey work straight, no holidays
i go love scream f*ck poverty
no dey joke me i no get funny face
no want be limited mep3 companies
wonni sika a obia np3 wo adamfuo
you figa i dey k) na k) bisa adankuo
them go love see my downfall
but me maso 3den your man here be hardcore
wanna pull up in mercedes
work hard find some cedis (money)
i dey want yatch in my twenties
and wanna get all the ladies
i dey kai time wey i eat gob3 saa then i dey see human like beans true
wos3d3 trendy w) big dreams but they don’t know what i’ve been through
hook:
everyday
we dey hustle
we for find money (find moneey)
everyday
we dey hustle
we for find money (we for find money)
mese mep3 dangote (sika)
p3 dangote (sika)
mese mep3 dangote (sika)
mep3 dangote (sika)
p3 dangote (sika)
mese mep3 dangote (sika)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu freakso › lirik lagu schicksal – freakso
- kumpulan lirik lagu consequence › lirik lagu i’m v.i.p. – consequence
- kumpulan lirik lagu migo domingo › lirik lagu exotic – migo domingo
- kumpulan lirik lagu trevor menear › lirik lagu november (a long way from here) – trevor menear
- kumpulan lirik lagu disco fever all stars › lirik lagu knock on wood – disco fever all stars
- kumpulan lirik lagu xlr › lirik lagu je ne rêve jamais – xlr
- kumpulan lirik lagu sonder › lirik lagu lovely – sonder
- kumpulan lirik lagu mane de la parra › lirik lagu no vas a olvidar – mané de la parra
- kumpulan lirik lagu maija vilkkumaa › lirik lagu ei taida tietää tyttö (vain elämää kausi 10) – maija vilkkumaa
- kumpulan lirik lagu swavvytae › lirik lagu extra – swavvytae