lirik lagu morning – triix
i cant stop
onnn yee
we just wanna have a good time yh yh yh yh yh
oya
we just wanna have a good time yh yh
me i no dey waste time o
straight to the point
me i no beat around the bush
i just wan light up up my
light up up up my kush
feeling all my n*ggas like pyper (pyper)
on the road 247 with lighter
all night faaji and hustle i say we light up
big ups to my padi wey believe in hustle
depression no easy with it comes at ya
e go dey bang for head like pon pon pon pon
and you go dey wonder if you should give up or not
but no no give up the fight
cus if you end it’s all for nothing yh yh
aye repete
ota repete naaa
sha ma she jeje na
sha ma je’gbadun e lo lo lo
(anoti alele anoti anoti alele oh ye, anoti alele)
kashama pawo pawo kama pawo pawo o o
(anoti alele anoti anoti alele ye ye, anoti alele)
kashama nowo nowo kama pawo pawo oh no
(anoti alele anoti anoti alele ye ye, anoti alele)
kashama pawo pawo kama nawo nawo o o oh
(anoti alele anoti anoti alele ye ye, anoti alele)
kashama nowo nowo kama nowo nowo ye eh
why we no go faaji now
why we no go spend the money we gat for good
awon olowo kokoro
awon enu gbo gbo ro enu gbo gbo ro no no
dem go dey talk about you when e bad
but when e good, dem no go show face oh
na your large mouth dey put you for trouble
when you getti i just dey humble yh
ka ja de ni gban gba (gban gba)
kan riwa kon dobale
ewo lowafe o labake o
ewo lowafe o labake o yh yh yh
uhhh
ewo lowafe o labake o
ewo lowafe o labake o yh yh
(anoti alele anoti anoti alele oh ye, anoti alele)
kashama pawo pawo kama pawo pawo o o
(anoti alele anoti anoti alele ye ye, anoti alele)
kashama nowo nowo kama pawo pawo or no
(anoti alele anoti anoti alele ye ye, anoti alele)
kashama pawo pawo kama nawo nawo o o oh
(anoti alele anoti anoti alele ye ye, anoti alele)
kashama nowo nowo kama nowo nowo ye eh
why we no go faaji now
why we no go spend the money we gat for good
(chants)
something keeps getting me up all night
and i cant stop
and i cant stop
something keeps getting me up in the morning
and i cant stop
and i cant stop…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu castor bean › lirik lagu cross road hip hop – castor bean
- kumpulan lirik lagu rarepack › lirik lagu shadow shards – rarepack
- kumpulan lirik lagu 23 › lirik lagu we them boys – 23
- kumpulan lirik lagu ismail izzani › lirik lagu kembalikan – ismail izzani
- kumpulan lirik lagu osqar › lirik lagu puch – osqar
- kumpulan lirik lagu harrison boe › lirik lagu a song for friends – harrison boe
- kumpulan lirik lagu cross country driver › lirik lagu rio tularosa – cross country driver
- kumpulan lirik lagu frozen qualia › lirik lagu love song – frozen qualia
- kumpulan lirik lagu happyness › lirik lagu milk float – happyness
- kumpulan lirik lagu spender › lirik lagu boom boom boom – spender