lirik lagu jidem – uche tsw
oh yea eh eh
oh yea eh eh
oh oh oh oh oh
omoge you wan k!ll e me
you don give me karate eh
arm robber, you wan wond e me you don thief my heart eh yeh
odo oh oh you wan give e me blowing (jidem jidem jidem)
my heart done give me debit alert eh heh heh
oh oh oh… oh yea (jidem jidem jidem)
hold me, hold me, hold me makе i no fall
oh yeh yeh yeh yеh yeh
(make you no buga, no buga for me)
oh no no no no no no
(mami run it, come run it for me)
vesre 1
she no want nothing oh
say na my loyalty she want
she no wan wonder no
if na me go dey by her side
and so i tell her one time
that if she act right, we go dey alright
i tell her two times i no dey like lie
ama hold you down
omo stop shaking you are wavy
i’ll be right here with you
make you no worry, i no be other guys
sweet heart look at ya
odo oh oh you wan give e me blowing (jidem jidem jidem)
my heart done give me debit alert eh heh heh
oh oh oh… oh yea (jidem jidem jidem)
hold me, hold me, hold me make i no fall
oh yeh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
(make you no buga, no buga for me)
oh no no no no no no
(mami run it, come run it for me)
verse 2
o baby hold it there, pause it there
your bullet don ricochet, hit me right here
shey i dey my own wa your love hit me
what i do to you, i’ll be loving it yeh eh, loving it
odo oh oh you wan give e me blowing (jidem jidem jidem)
my heart done give me debit alert eh heh heh
oh oh oh… oh yea (jidem jidem jidem)
hold me, hold me, hold me make i no fall
oh yeh yeh yeh yeh yeh yeh
(make you no buga, no buga for me)
oh no no no no no no
(mami run it, run it for me)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu napoli centrale › lirik lagu ‘ngazzate nire – napoli centrale
- kumpulan lirik lagu sweatshop union › lirik lagu gutter ball – sweatshop union
- kumpulan lirik lagu giffel gang › lirik lagu 22:30 groove on the dancefloor (twerk) – giffel gang
- kumpulan lirik lagu mehrad hidden › lirik lagu lumpen – mehrad hidden
- kumpulan lirik lagu we the moon › lirik lagu hunter and the prey – we the moon
- kumpulan lirik lagu hustla › lirik lagu intro – hustla
- kumpulan lirik lagu apollo voir › lirik lagu been like this – apollo voir
- kumpulan lirik lagu plush sanches › lirik lagu walk in – plush sanches
- kumpulan lirik lagu emes milligan › lirik lagu tańczysz – emes milligan
- kumpulan lirik lagu social band › lirik lagu faded – social band