lirik lagu maali – uurich
the world is mine
uurich
maali maali
maali maali
maali maali
maali
maali maali
maali maali
maali maali
maali
give me sugar make i test
give me sugar wey sweet make i test yeaaa
give me your heart make i lock
give me your heart,big love make i feel yeaaa
give your self make i marry
give me your self fine girl make i marry yeaaa
give your self make i marry
give me your self fine girl,na me di
this your boodi badooo
i wan test if your love sweetooooo
baby oooo
no dey do me longthing ooooo yeeeee
for your love i go k!lli person
atehor nisoke
atehor nisoke
atehor nisokeoooooo
atehor nisokeoooooo
atehor nisoke
atehor nisoke
atehor nisokeoooooo
atehor nisokeoooooo
maali maali
maali maali
maali maali
maali
maali maali
maali maali
maali maali
mali
give me sugar make i test
give me sugar wey sweet make i test yeaaa
give me your heart make i lock
give me your heart,big love make i feel yeaaa
give your self make i marry
give me your self fine girl make i marry yeaaa
give your self make i marry
give me your self fine girl,na me di
too many bottle for your headoooo
as e dey i no wan look anybody faceooo
show me the love that you get
make i get the peace of mind
maali hoso
alima soko
atehor nisoke
atehor nisoke
atehor nisokeoooooo
atehor nisokeoooooo
atehor nisoke
atehor nisoke
atehor nisokeoooooo
atehor nisokeoooooo
maali maali
maali maali
maali maali
maali
maali maali
maali maali
maali maali
maali
give me sugar make i test
give me sugar wey sweet make i test yeaaa
give me your heart make i lock
give me your heart,big love make i feel yeaaa
give your self make i marry
give me your self fine girl make i marry yeaaa
give your self make i marry
give me your self fine girl,na me di
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kresta крэста › lirik lagu everyone likes it (всем нравиться) – kresta (крэста)
- kumpulan lirik lagu itsunknownmf › lirik lagu saint pablo (freestyle) – itsunknownmf
- kumpulan lirik lagu gransan › lirik lagu orfidal – gransan
- kumpulan lirik lagu lx maxwell › lirik lagu dom – lx & maxwell
- kumpulan lirik lagu udit narayan › lirik lagu chori chori chupke chupke – udit narayan
- kumpulan lirik lagu dopey ziegler › lirik lagu position paper – dopey ziegler
- kumpulan lirik lagu dontcryformeimalreadydead › lirik lagu you’re here forever – dontcryformeimalreadydead
- kumpulan lirik lagu glass › lirik lagu new bitch – glass
- kumpulan lirik lagu malu dj lucas beat › lirik lagu marque sua amiga (remix) – malu & dj lucas beat
- kumpulan lirik lagu 2izzy › lirik lagu feelings that overflow – intro – 2’izzy