lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu anymore – victor ad

Loading...

[intro]
victor abeg leave this people o, they ready to k!ll you well well

[verse 1: victor ad]
your love is slow
something like a lagos traffic
girl i dey hold up for you
and i go hold up for you
your love is bogus
something i can never practice
baby girl you too get tactics
you draw attention you be artist
your love no focus
wahala for who no get tactics
baptize me with lie, john the baptist
nor dey do like say you nor notice

[chorus: victor ad]
love don’t live here anymore o
say love don’t live here anymore o
say love don’t live hеre anymore
e don go, e don go
lovе don’t live here anymore

[verse 2: phyno]
yeah you see i don’t wanna ever live my life without you
the place i wanna stay na beside you
your fire is too hot to handle
turn me into a fool because say i chop your apple
negodi! you dey show me love so nso mgbe ego di
mana ego gu you come draw my energy
so get the f*ck out of my memory
wetin i never see
wanna be your king, make you call me your oba
but wetin i receive nor be wetin i order
lee ka i si we ji de obi nwa guy wey do ka
if i begin yarn you wetin dey e ma n wota
shay i tell you say i ready die for your matter
but after ma choputa na asa bu actor
nka na reason na a ba ga another chapter
and now i know that love don’t live you here anymore
[chorus: victor ad]
love don’t live here anymore
e don go, don go
love don’t live here anymore o
love don’t live here anymore
e don go, don go
love don’t live here anymore o

[verse 3: victor ad]
before i talk one you talk two
emotional blackmail u dey cry too
i dey say sorry for things i nor do
omor i no get choice i just have to
because i carry rebecca you dey carry gun
your face be like erica when she carry gun
oh baby take it easy na love i carry come
and i say know that thing say i love you
your love no focus
wahala for who no get tactics
baptize me with lie, john the baptist
nor dey do like say you nor notice

[chorus: victor ad]
love don’t live here anymore o
say love don’t live here anymore o
say love don’t live here anymore
e don go, e don go
love don’t live here anymore
[outro: victor ad]
xtraordinaire
ladies and gentlemen
your face be like erica when she carry gun
wahala for who no get tactics
kulboy

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...