lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu medusa (your baby) – viju boi

Loading...

ma babe ur baby is ma babe (ginger)tonight oh
ma babe (vibrator) ur baby is ma babe
ma babe ur baby is ma babe tonight iyoo

ma babe ur baby is ma babe tonight

medus won give me head for pool side
medus dusa
she like the way i dey do the makusa
makusa kusa
omo tena bring your body kulosa
baby bend it over
open and close it oouhwaa
mmh

i say pray say ma eye no go see your baby ooh
ahhhh mmmh
omo pray say my eye no go sight your shawty o ahhh ehhiii
omo pray say my eye no go see ur baby oh
ahhh
omo if we see your shawty na colobi colobi oh
ahhhh

carry her go one corner mmh
we go shaa kerewaa kerewaa
ahhh
we go do kerewa kerewa
ahhh
we go gw*ngere gwan gere wa
ahhh

we go carry ah go one corner ahhh
we go do kerewa kerewa ahh
we go shaa kerewaa kerewaa
ahhh
we go gw*ngere gwan gere waa

ehhh ma ri ma ri ma losa
bring your body kulosa
don′t go far ri fa ri fa rosa
make that body murder
won murder me oo

i body o ti bad iyoo
(badddt)
i body o ti set on fire
(set ti awon)
ma body too dey scratch iyoo
(ahh yayah ah yahhh)
i go put person babe on trial
mmh
these day i won some of these girls
and some of these girls wants me too
just pray say i no won your girlfriend
and your girl don’t want me too

i say pray say ma eye no go see your baby ooh
ahhhh
(ahyii ahyii ahhh)
omo pray say my eye no go sight your shawty o ahhh
(just pray just pray ahh haa)
omo pray say my eye no go see ur baby oh
ahhh
omo if we see your shawty na colobi colobi oh
ahhhh

carry her go one corner mmh
we go shaa kerewaa kerewaa
ahhh
we go do kerewa kerewa
ahhh
we go gw*ngere gwan gere wa
ahhh

we go carry ah go one corner ahhh
we go do kerewa kerewa ahhh
we go shaa kerewaa kerewaa
ahhh
we go gw*ngere gwan gere waa

dear lord i′m finding hard to find girls
wey no dey find me attractive oo
i dey see girls with different bakasi
different characteristics ooh
mmmh mmh oh lord please save me
mmmh mmh save me lord aahhh ahi

pray say ma eye no go see your baby ooh
pray say ma eye no go sight your shawty oo
ahh (come chop banana)
pray say ma eye no go see your baby oo
(oh mama uhhh ma)
if ah see your shawty na columbi colobi oo
ahh (come choppiii mhmumumu)
carry her go one corner ahh
wa kerewa kerewa ahh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...