lirik lagu catch cruise – vikki sings
bad energy (bad energy)
we got bad energy
tell them bad energy
bad energy (bad energy)
we got bad energy
tell them bad energy
baby are you with me?
money in the back of my bentley
me and my guys we on lowkey
hustling for days, we keep winning
we keep winning
we ain’t playing
we gat no time for dulling
money on my mind that’s my big dream
(yeah yeah)
that’s my big dream (yeah yeah)
no dey use me, use me catch cruise (oh no)
no dey use me, use me catch cruise
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
i get cash
tell them bad energy, we don show
tell them bad energy, we don come
tell them bad man, we no wan waste time
tell them bad babes make dem turn up oh
we no want delay, we no want pull up
we no want delay, say we no want pull up
we no want pull up
h*llo, call me that girl wey carry big side
baby with the vibe, make we chop life
call me for phone make we sleep tight
if you carry belle for me, no be big crime
(no be big crime)
baby no be big crime
baby are you with me?
money in the bank, i gat bentley
pull up with my porsche, dem dey rush me
steady on my grind, no loseguard me ahn ahn
baby are you with me?
money in the back of my bentley
me and my guys we on lowkey
hustling for days, we keep winning
we keep winning
we ain’t playing
we gat no time for dulling
money on my mind that’s my big dream
(yeah yeah)
that’s my big dream (yeah yeah)
no dey use me, use me catch cruise
no dey use me, use me catch cruise
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
i get cash
baby stop playing (stop playing)
really got goosh, really got that cash
ain’t playing with your boo
living wild like a zoo
just me and my crew, hop out with the tools
got the biggest bumpa, can i have your number
real hustlers, ain’t no sleep, no slumber
only high style juice when you see me in my corner
baby are you with me?
money in the back of my bentley
me and my guys we on lowkey
hustling for days, we keep winning
we keep winning
we ain’t playing
we gat no time for dulling
money on my mind that’s my big dream
(yeah yeah)
that’s my big dream (yeah yeah)
no dey use me, use me catch cruise
no dey use me, use me catch cruise
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
you know i get cash, i get bars
me and my guys we dey flex on that
i get cash
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu yukihiro takahashi › lirik lagu sports men – yukihiro takahashi
- kumpulan lirik lagu yfn lucci › lirik lagu think i lost it – yfn lucci
- kumpulan lirik lagu denise rosenthal › lirik lagu niñita de mar – denise rosenthal
- kumpulan lirik lagu walshy fife › lirik lagu where the garden grows (demo) – walshy fife
- kumpulan lirik lagu kaiya crawford › lirik lagu bareboned – kaiya crawford
- kumpulan lirik lagu mother goose club › lirik lagu counting one to ten – mother goose club
- kumpulan lirik lagu mason taylor › lirik lagu i hurt myself – mason taylor
- kumpulan lirik lagu mooler m › lirik lagu you da only one – mooler m
- kumpulan lirik lagu dave brubeck › lirik lagu these foolish things (remind me of you) – dave brubeck
- kumpulan lirik lagu hades rising › lirik lagu mankind’s fate – hades rising