lirik lagu small daddy (feat. k’stone) – viril
small daddy
girl you looking sharp i know
girl you looking dapper now
omo loun need owo
before i go fit knack am now
can i be your small daddy
and you’ll be my own chargie
i know say u get papa
but e no fit do pass me
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
your father dey drive camry
make i dey cruise bentley
enter ur community
make dem spray everywhere make e look s*xy
my n*ggas on white agbada
una too dey look person
party na till 10 a.m, my brothers don dey ball since 4:30
from the church to a pool party
and i baptise you with some hennessy
ma lo gbe 21k mi jona
mo savage gan, omo u go learn lesson
i’ve got no fame for a drama queen
i no born girl wey like dey vex person
and if your father lose guard you
call on me girl, me i no dey shenk person
i be small daddy
girl you looking sharp i know
girl you looking dapper now
omo loun need owo
before i go fit knack am now
can i be your small daddy
and you’ll be my own chargie
i know say u get papa
but e no fit do pass me
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
skilogy
she said i can’t be her small daddy
i tell her say make she leave that thing
sho ti ju kamikaze
emi ti mon wa aston martin
i got blessed before i clocked thirty
fresh boy, i no dey do dirty
i can’t lie girl u look s*xy
i’m not the type wey dey fool person
e dey for ur body me sef i know
ahh ehh
gusto, i used to feel, when i take a look at you
ahh ehh
money in the bag for you
anything wey u like for choose
bad man with the sauce & juice
small daddy on the line for you
girl you looking sharp i know
girl you looking dapper now
omo loun need owo
before i go fit knack am now
can i be your small daddy
and you’ll be my own chargie
i know say u get papa
but e no fit do pass me
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
small daddy small daddy
can i be your small daddy
small daddy small daddy
i wanna be your small daddy
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu canesecco › lirik lagu veleno 9 – canesecco
- kumpulan lirik lagu bodygaard › lirik lagu i❤u (glass house) – bodygaard
- kumpulan lirik lagu 3 25 › lirik lagu vide – 3.25
- kumpulan lirik lagu vampirebloodlove › lirik lagu let me go – vampirebloodlove
- kumpulan lirik lagu colin hay › lirik lagu if i had been a better man – colin hay
- kumpulan lirik lagu marillion › lirik lagu the epic (fairground) – marillion
- kumpulan lirik lagu devilish polo › lirik lagu allein – devilish polo
- kumpulan lirik lagu iammoney busynessboy › lirik lagu so fxxking sticky – iammoney & busynessboy
- kumpulan lirik lagu trophie › lirik lagu recover – trophie
- kumpulan lirik lagu failure › lirik lagu water with hands – failure