lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ada – vvinchy

Loading...

du du du du du du
uuuuuu yeah
vvinchy pon this one

i’ve been calling you on phone
biko tell me where you dey
girl i won dey where you dey
wanna take you on holiday today
baby this your love no go pass me by laye
wanna dey with you all day… you all day

ada you dey k!lly person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuuu
only youuuuu
body wey go woundo person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuuu
only youuuuu

girl you got me acting like a fool

i dey foolish for your matter
i fit die for your matter
with the way you dey wyn am
e dey make me go harder…
give me everything no share am to no other
(give me everything no share am you no other)
mother father
anywhere you go you dey murder
anybody come between us i go murder
anything you want make you order
girl no bother girl no bother
bend am bend am pause
anywhere you go
you know wetin you dey cause
when am with you
all the guys them dey call me boss
see wetin you dey cause

ada you dey k!lly person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuuu
only youuuuu
body wey go woundo person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuu
only youuuu
ada you dey k!lly person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuuu
only youuuuu
body wey go woundo person

pounds and dollar
gucci and prada
i fit spend the cash even if na naira

girl you badder
you fine than ella
you fine like no other
my own cinderella
my sindodo…
come to my room let’s do do do
i fit fight for ya matter likey commando
show you many sk!lls likey j*pando huu huu huu huu

girl you badda
you fine than ella
you fine like no other
my own cinderella
my sindodo
come to my room let’s do

ada you dey k!lly person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuuu
only youuuuu
body wey go woundo person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuu
only youuuu

ada you dey k!lly person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuuu
only youuuuu
body wey go woundo person
ada ada ada ada ada ada ada ada youuuu
only youuuu…

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...