lirik lagu temperature – w4
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature rise
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature dey rise
you getting me deeply in love
i don’t know how e got
to be you that is turning me on
giving me extra feeling inside
making understand sey
all dey right
and i know
you dey feel same way
baby am sure i no dey lie
baby do we start to sere round
and round that style
wеy i dey like
i think i gat to let
you know
oh baby
about thе way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature rise
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature dey rise
and everything seem
the same oh girl
you peneterate into my soul
feeling the extra me inside
make me understand
there is more to life
you gat all that i want
and all that ii need
am sure walahi talahi
so no more time
to start worry worry
people wey dey for territory
i burn all the love
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature dey rise
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature dey rise
oh oh
oh oh
you dey make
my temperature dey rise
e don rise
e don rise
you dey make
my temperature dey rise
oh oh
oh oh
you dey make
my temperature dey rise
e don rise
e don rise
you dey make
my temperature dey rise
tell me
what is it you won do baby
anything
many thing
i will do you today
but for now have gat
one thing to say to you
oh uuh oh
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature dey rise
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature dey rise
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature dey rise
i think i gat to let
you know
oh baby
about the way
you do me so
oh lady
i think am getting
out of control
oh baby
you dey make
my temperature dey rise
let you know
you do me so
temperature dey rise
let you know
let you know so
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu shea coulee › lirik lagu rewind – shea couleé
- kumpulan lirik lagu subcarpati › lirik lagu subcarpați – subcarpați
- kumpulan lirik lagu shi shi › lirik lagu guilty – shi shi
- kumpulan lirik lagu kaledo › lirik lagu zig zag – kaledo
- kumpulan lirik lagu day6 › lirik lagu 한 페이지가 될 수 있게 (time of our life) – day6
- kumpulan lirik lagu beanie › lirik lagu redskins – beanie
- kumpulan lirik lagu banda my love › lirik lagu amor de cana – banda my love
- kumpulan lirik lagu ncu veteran › lirik lagu aloha remix – ncu veteran
- kumpulan lirik lagu biller › lirik lagu 4am – biller
- kumpulan lirik lagu cameronazi › lirik lagu glockz – cameronazi