
feeling good - waje lyrics
master, master
i dey think (i dey think)
i dey reason you
na the look for your eyes
wey dey make me shiver
na lie dem dey lie if dem say i am not for you
i’m feeling you
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
oh my baby dribble pass jay*jay okocha
we spending money, living la vida loca
k!lly k!lling me softly
from the night to the morning
everyday we dey jolly
ajeb*tter loving
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
Random Song Lyrics :
- watson - brian fallon lyrics
- zakryty mam wstyd - hey lyrics
- i found a new baby - dave pell octet lyrics
- suicide - britney hunt lyrics
- fire - dekat lyrics
- тоже музыка (music too) - ольга бузова (olga buzova) lyrics
- doing alright - corey nolen & ashley spurling lyrics
- fifth ave jamaica ave - maxx 39 lyrics
- the slow one - brinsley schwarz lyrics
- deceited - calfamous lyrics