lirik lagu feeling good – waje
master, master
i dey think (i dey think)
i dey reason you
na the look for your eyes
wey dey make me shiver
na lie dem dey lie if dem say i am not for you
i’m feeling you
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
oh my baby dribble pass jay*jay okocha
we spending money, living la vida loca
k!lly k!lling me softly
from the night to the morning
everyday we dey jolly
ajeb*tter loving
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
if dem like call police oh
by your side i no go leave oh
this kain thing is not funny oh
i don’t mind, i don ready oh
ahhh ahhh ahh
i’m feeling good
ahh ahhh ahh
i’m feeling good
good, good, good, good, good
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lyrics lil yeezys › lirik lagu lil yeezys- sad life-official lyrics – lil yeezys
- kumpulan lirik lagu francesco de gregori e giovanna marini › lirik lagu sacco e vanzetti – francesco de gregori e giovanna marini
- kumpulan lirik lagu kc l m n o p › lirik lagu le click click de l’arme – kc l.m.n.o.p.
- kumpulan lirik lagu facading vosai › lirik lagu crossed the line – facading & vosai
- kumpulan lirik lagu royal blood › lirik lagu typhoons – royal blood
- kumpulan lirik lagu gon ben ari גון בן ארי › lirik lagu alay alay – עלי עלי – gon ben ari – גון בן ארי
- kumpulan lirik lagu guccihighwaters › lirik lagu highschool (remix) – guccihighwaters
- kumpulan lirik lagu inimigos da hp › lirik lagu vida de amante – inimigos da hp
- kumpulan lirik lagu stutzydripgod › lirik lagu flex hard – stutzydripgod
- kumpulan lirik lagu muze sikk › lirik lagu peace – muze sikk