lirik lagu oh my – waje
yeah yeah yeah
pam pam pam
i don travel the world
i don see so many faces but none like yours oh
i don fall in love
i don give my heart oh baby none like this oh
i’m sitting right here
wondering if you know then i’m thinking this should be official
you introduce me as your best padi
when are you gonna make me official
we talk we play we gist together
and dine and dance and leave out the mm mm
there’s an additional kiss and a touch that i miss
like your hold on my hips that’s gat me wishing, gat me wishing
ohh, oh baby baby
e get as e dey do me for body
cos something dey tell me you’re the only one for me
oh make una leave me
no think say i don high eeh
cos i’m pouring my heart and my soul for you
i don travel the world
i don see so many faces but none like you, none like you
i don fall in love
i don give my heart oh baby none like this, none like this
oh my oh my
i want to be yours baby more than this, more than this
oh my oh my
i want to give more baby more than this, more than this
see i nor dey form big girl
wey think love nor be better thing
i’m hoping, i’m open
this world too big to be alone
right by my lung is a heart called home, your home
ohh, oh baby baby
e get as e dey do me for body
cos something tells me i’m the only one for you
oh make una leave me
no think say i don high eeh
i’m pouring my heart and my soul for you
i don travel the world
i don see so many faces but none like you, none like you
i don fall in love
i don give my heart oh baby but none like this, none like this
oh my oh my
i want to be yours baby more than this, more than this
oh my oh my
i want give more baby more than this, more than this
…baby you dey burst my brain o
i love you, i love you
more than this
more than this
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu przemo dbm › lirik lagu na zmianę – przemo dbm
- kumpulan lirik lagu frank hemd › lirik lagu vs. asz – [zwischenrunde – vbt 2015] – frank hemd
- kumpulan lirik lagu ian veneracion › lirik lagu beautiful girl – ian veneracion
- kumpulan lirik lagu pragah › lirik lagu crazy – pragah
- kumpulan lirik lagu jbre x dougie kent › lirik lagu in my zone – jbre x dougie kent
- kumpulan lirik lagu dato sudirman bin haji arshad › lirik lagu salam terakhir – dato’ sudirman bin haji arshad
- kumpulan lirik lagu majo x big vamous › lirik lagu powłoka ft. majo – majo x big vamous
- kumpulan lirik lagu hey violet › lirik lagu these moments – hey violet
- kumpulan lirik lagu russell › lirik lagu belmont blues – russell!
- kumpulan lirik lagu original cast of hadestown › lirik lagu all i’ve ever known – original cast of hadestown