lirik lagu time na money – waje
heyyyyyyy
w.a.j.e
ohhhhh
boy listen
i be wan tell you say you try
oh well, you too try
as you no fit hold am down for me
your two legs no fit dey the ground for me
i was building castles in the sky yh yh
cause for you i know i coud die
but as you no dey around for me
when i need you pass
you just dey frown for meeee
i know i think its time to let you know
say i no go be myself if i no let you go
cause am tired of running down through these
heart break of a new sh*t
if only i knew these
i will be up with some new sh*t
so as e be i no get time for you
baby here is a shot to kip every line for you
from now you don’t know me
and i no wan hear super story
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby , yh yh
my time, my time na money baby
my time, my time na money baby
my time na money eh
my time na money eh
my time na money eh
my time na money eh
there is no reason, no reason at all
for you to have my pin
and you don’t even call me
when you had the chance all you did was dawn me
no be you wey go make me cry
no be because of love wey i go die
wey i go die, wey i go die, ohhhh no
i know i think its time to let you know
say i no go be myself if i no let you go
cause am tired of running down through these
heart break of a new sh*t
if only i knew these
i will be up with some new sh*t
so as e be i no get time for you
baby here is a shot to kip every line for you
from now you don’t know me
and i no wan hear super story
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby , yh yh
my time, my time na money baby
my time, my time na money baby
my time na money eh
my time na money eh
my time na money eh
my time na money eh
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby, money baby
my time, my time is money baby , yh yh
my time, my time na money baby
my time, my time na money baby
my time na money eh
my time na money eh
my time na money eh
my time na money eh
ohhhhhhh, am tired of the lies bae ohhh
my time na money i know fit spend it on you baby
i can’t spend on you baby
i cannot spend it on you baby
goodbye ahhyyhah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu committed › lirik lagu let’s stay together – committed
- kumpulan lirik lagu apollo brothers › lirik lagu one of us (bacera vs. roland kenzo cut) – apollo brothers
- kumpulan lirik lagu talking heads › lirik lagu take me to the river [edit] (45 version) – talking heads
- kumpulan lirik lagu krewella › lirik lagu live for the night (dash berlin remix) – krewella
- kumpulan lirik lagu army of me › lirik lagu in my blood – army of me
- kumpulan lirik lagu sybyr › lirik lagu deadstock, restock – sybyr
- kumpulan lirik lagu cliff richard › lirik lagu you heart’s not in your love – cliff richard
- kumpulan lirik lagu depratie › lirik lagu wrong feeling – depratie
- kumpulan lirik lagu om2s › lirik lagu egotripe – om2s
- kumpulan lirik lagu alithia › lirik lagu thirteen revelations – alithia