lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu mami high tension – wan shey

Loading...

[intro: wan shey]

this one no be song for di share hate
na love song
if ya partner dey corner you
holam tight, tellam love
na my own story be this brother
wan shey

[verse 1: wan shey]

i be get some small nga à l’epoque
ele natural fine with no makeup
we be dey na form four all we two
na wa love makeam ya guy even stop fo di read book
na me and yi be used to di dodge class
go di talk love fo forest for upside
small pikin love sweet wey be sweet
na which kind stone wey i no be shoot fo their zinc
till day wey yi grand frère be wise we
after general sports back form three
first day wey ma gimme small kiss
i say yi grand show me red like cultist
the real bad luck start na after
when yi rémé hear cam tell ma papa
dem two join want peel ma back
in fact, small mami, ya rémé na the eye
[chorus: amdi]

because of you i don di loss meat for my body oh (ohwehhhh)
because of you ya mami want cut my head carry yi go (ohwehhh)
ehhehhhh
mami high tension want finish me owehhhhh
baby i don di think for move hand for ya body owehhhh

mami high tension
mami high tension ohwehhh
mami high tension
mami high tension ohwehhh

[verse 2: wan shey]

the next day for school no be easy
na the rémé make they carry me go dc
they want k!ll me
bro believe me
worst of all the chick stop for di feel me
the next few weeks be be na h*ll
all man for lewa be di call me na pervert
boy i swear
i want die shame dat very year
e be like say ma own die be don di near
i start smoke grass, start fail test
répe say make i pass go do aids test
for which age sef?
for which place sef?
then réme start bilang me on safe s*x
all time da réme juh di cha’ah me
anywhere i go, e di always dey behind me
di find the least excuse for va’ah me
after wey e talk make yi pikin no di find me
[chorus: amdi]

because of you i don di loss meat for my body oh (ohwehhhh)
because of you ya mami want cut my head carry yi go (ohwehhh)
ehhehhhh
mami high tension want finish me owehhhhh
baby i don di think for move hand for ya body owehhhh

mami high tension
mami high tension ohwehhh
mami high tension
mami high tension ohwehhh

[outro: wan shey]

ahahhh
method j, this beat dey oh bro
bar man, give ma brother one, big one
amdi, make wuna no laugh this love song oh, na so i feel
na weti happen true true

[chorus: amdi]

because of you i don di loss meat for my body oh (ohwehhhh)
because of you ya mami want cut my head carry yi go (ohwehhh)
ehhehhhh
mami high tension want finish me owehhhhh
baby i don di think for move hand for ya body owehhhh
mami high tension
mami high tension ohwehhh
mami high tension
mami high tension ohwehhh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...