lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no mind – wan shey

Loading...

[verse 1: wan shey]

you be my one inside vingt bar
even chemistry no fit *n*lyse the way i dey ontop ya matter
je wanda, mami nyanga, mami bakala
sef when they hate ya self*esteem no di chakara
na me tame you, you use to be wildcat
kind by kind vent, you were living the highlife
then i swooped in, got you off your feet
then i offed your heat, made you the perfect fit
hmmmm why this people dem are complicate?
and you know say for ya case dem i concentratе
uhh, make this people dеm ask around
all the sacrifice wey you done put for line
all the sleepless nights, empty bank accounts
true love, i’m standing by you for life

[chorus: wan shey]

why these girls dem are hate you?
and you know say, dem are try underrate you
hmmm, no check yaself, bless yaself
promote yourself, cuz you dope yourself
oh baby, no mind oh, no mind oh
no mind oh, no mind oh
hmmm no mind oh, no mind oh
no mind oh, no mind oh
[verse 2: wan shey]

one, make fake people no surprise you
two, make bad belle no di bite you
three, make obanjes no di bind you or blind you
make you concentrate on top ya grind you
see, see this people dem must tok
sef you comot as the best
they go say you get na luck
sef you no get light, dem go still put you for shock
no be mop, dey fit misinterpret even ya cough
hmmm i know say you different
they say you’re the same
hmm i’m always indifferent
you feeling the pain
sorry boo!
at times i di forget say na me and you
at times i di forget say you be the truth
i never live without you, and i never live to doubt you

[chorus: wan shey]

why these girls dem are hate you?
and you know say, dem are try underrate you
hmmm, no check yaself, bless yaself
promote yourself, cuz you dope yourself
oh baby, no mind oh, no mind oh
no mind oh, no mind oh
hmmm no mind oh, no mind oh
no mind oh, no mind oh
[bridge]

i know say you different
they say you’re the same
hmm i’m always indifferent
you feeling the pain

i know say you different
they say you’re the same
hmm i’m always indifferent
you feeling the pain

[chorus: wan shey]

no mind oh, no mind oh
no mind oh, no mind oh
hmmm no mind oh, no mind oh
no mind oh, no mind oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...