lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu shout outs (outro) – wan shey

Loading...

[intro: wan shey]

huh
my man di find my matter
na wan shey
no be wine shey

[verse: wan shey]

e no va stay wey i really find ma sound
as a fact, na two hours wey i start to feel ma vibe but
but i don di make buzz inside underground
oh ma guy you wise say this ep so na the eye noh
na ironbitz knack all instrumentals
na iron bitz knack all instrumentals
na iron bitz knack all instrumentals
i tokam 3 times so make e stick for ya mentals
i be di beatam na with foot for cam studio
this ep na result of many days without food tho
but the results are amazing
blessings like lake chad dem dey na inside basin
control ya mind against mind control
monetize ya grind, pay rents from your flow bro
if e no di feed you, make e no di k!ll you
sap, j*p, allowance gеt to dey inside the dеal dude
i get the best team for this whole wide world
wa only conversations na grown wise words
[outro: wan shey]

man, shout out to any man wey e contribute to di project in any way bro
it’s all love man. if i start call name dem we go surely stay for here
method j, roqzen, tirajai, phland
anyman mehnn, tero, dani, visco
then the most badass video director, tabi zama, what’s up, bro?
em who again? ironbitz, men you already know. it’s all love
e show say i no get career with di ya wack beat dem but, me man do how
no mind, na juh outro massa, i no really mean the thing
before you start want mix di thing start di touch someone dem
make dem spoil intentionally, haha
man shout out to the woman of life
single handedly responsible for bringing me into the light
carisma esther patrick, you already know
shout out to the whole famille, leo, soweto, grand pata, carole everybody, it’s love
cooksitos, i know if i call yi so e go surely k!ll me, cooksoo! shout out to everybody
odette, i know say you di chop ya money for dubai di forget me but stress no dey
man but stress no dey
man who else, who else?
if i done forget any man yi name then na still all love, i really appreciate
oh ma tightest man, herman, herman, man what’s up, bro? all love
mind control bro, it is what it is bro
man no di worry me
lef me make i do my outro in peace, no be you di sing di song
concentrate di tweak ya thing dem for down dey
love, chop chair!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...