lirik lagu ashimapeyin – wande coal
[intro]
black diamond, eh
is wande coal ooh eh
[chorus]
ashimapeyin koti kan yin
ashimapeyin koti kan yin
shon lawon nlemi won ti mon mi
awon omo buruku yen won le tan mi
ashimapeyin koti kan yin
ashimapeyin koti kan yin
shon lawon nle mi won ti mon mi
ah awon omo buruku yen won le tanmi
[verse 1]
they call me king coal
everytime we rolling all the dough
oya baby come close
your b*tty high me like i never ever doze
omo ele come pose
i go give you anything i no dey jonz
when i pull up in a ghost
dem no get another choice but to dey toast
oya baby… na you fine pass
sisi if you enter club n0body
go reach you, go reach you
the way you shake that, the way you whine that
n0body go beat you go beat you
and i know say you no go pretend
cause you no be novice
you no fit tell say me you no remember
you know the story, but meanwhile
[chorus]
ashimapeyin ko ti kan yin
ashimapeyin koti kan yin
shon lawon nlemi won ti mon mi
awon omo buruku yen won le tan mi
ashimapeyin koti kan yin
ashimapeyin koti kan yin
shon lawon nle mi won ti mon mi
ah awon omo buruku yen won le tanmi
[verse 2]
aaaah i go still call you eeh
but e never reach your time ooh
and i go still holla you eeh aah aah eeh aah eeh eeh ahhhh
they call me wande coal, they call me omo dudu
just because i sey am from mushin
all of dem dey com dey para
you see getting that money is a must
so i gat get am gara
still thanking god for his blessings
and everything else na jara
[chorus]
ashimapeyin koti kan yin
ashimapeyin koti kan yin
shon lawon nlemi won ti mon mi
awon omo buruku yen won le tan mi
ashimapeyin koti kan yin
ashimapeyin koti kan yin
shon lawon nle mi won ti mon mi
ah awon omo buruku yen won le tanmi
[outro]
s*xy ladies around the world follow my lead
to my fellas around the world follow my lead
s*xy ladies around the world follow my lead
no need to ask no question
just follow my lead
and i go still call you eeh
but e never reach their time ooh
and i go still call you eeh
but e never reach their time
ashimapeyin koti kan yin
ashimapeyin koti kan yin
shon lawon nle mi won ti mon mi
awon omo buruku yen won le tanmi
huh huh, sarz on the beat
iskaba
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu aloneintokyo › lirik lagu sun sets alone – aloneintokyo
- kumpulan lirik lagu djiggie incognito › lirik lagu jokes – djiggie incognito
- kumpulan lirik lagu dejavue › lirik lagu styles ‘n’ skills brutal – dejavue
- kumpulan lirik lagu havoc › lirik lagu havoc’s theme – havoc
- kumpulan lirik lagu sparzanza › lirik lagu children shouldn’t play with dead things – sparzanza
- kumpulan lirik lagu method man › lirik lagu say (call out) – method man
- kumpulan lirik lagu joy lynn white › lirik lagu on and on and on – joy lynn white
- kumpulan lirik lagu fabio brazza › lirik lagu boto fé – fabio brazza
- kumpulan lirik lagu spiders sweden › lirik lagu love me – spiders (sweden)
- kumpulan lirik lagu grant lee phillips › lirik lagu calamity jane – grant-lee phillips