lirik lagu level – wani
[verse 1]
see me now
as i don forget all of my trouble
life come give me double
hear me now
i know life sometimes is never easy
but we dey level up
believe me
[chorus]
waniwonder which level you dey o
omo level wey pass the level i dey before
ore mi which level you dey o
shey na level wey pass the level you dey before
[verse 2]
owo mbẹ lapo lapo mi ò
just dey dance and groove and shake body o
bring the lighter rizzla vsop
and the finest girls for me and my g
if to say we know tomorrow omo boys for dey alright
based on say we know we no know
we dey chop chop life
ani wan pariwo
dem dey say we no go bubble
ani wan pariwo
as e dey hot we give dem double
double o
[chorus]
waniwonder which level you dey o
omo level wey pass the level i dey before
ore mi which level you dey o
shey na level wey pass the level you dey before
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu vrsty › lirik lagu yours for the taking – vrsty
- kumpulan lirik lagu бикей декада dekada › lirik lagu 日本 (japan) – бикей декада (dekada)
- kumpulan lirik lagu neo rappeur › lirik lagu on y va – neo (rappeur)
- kumpulan lirik lagu slank › lirik lagu sikon – slank
- kumpulan lirik lagu yung bostola › lirik lagu eu tô bem triste – yung bostola
- kumpulan lirik lagu asuntos pendientes › lirik lagu vuelve y grita – asuntos pendientes
- kumpulan lirik lagu mazoo › lirik lagu sauver la princesse – mazoo
- kumpulan lirik lagu lotek › lirik lagu rebel hi-fi – lotek
- kumpulan lirik lagu christian e cristiano › lirik lagu fã – christian e cristiano
- kumpulan lirik lagu c t c › lirik lagu scandaaal – c.t.c.