lirik lagu feel – warmkid
xeno star
many many things wey i no fit tell
cause i know gan seh you be bad girl(bad girl)
you choke us girl you be damsel(damsel)
say you keep us up all night sef(night sef)
we go turn davido and sip martel
we fit lounge today make we no carry girls
we fit call you now make we snub your texts
if i dey enter your eyes make you clear me girl
shay you dey feel you dey feel you dey feel me
oya come my house make we snap pics
i been dey grind all day with my homies
say na big big price we dеy get free
any chance wey i see mе i go run pass
and na mad mad hits me i go drop now
everything go set say na just time
as my days dey fly me i no get time
amapiano i go nak them
if them block my lane i go jam them
baby me and you we choke them
when we pull on them with my lexus
say them go feel it(iye)
them go run it down
them go hold it(ah)
them go
say them go feel it
them go run it down
them go hold it(ah)
them go
xeno star
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu protiva › lirik lagu dítě – protiva
- kumpulan lirik lagu doda › lirik lagu i’m not loving it – doda
- kumpulan lirik lagu zell nadddot › lirik lagu creador – zell & nadddot
- kumpulan lirik lagu parham gharavaisi › lirik lagu a mind of its own – parham gharavaisi
- kumpulan lirik lagu ananda pop › lirik lagu e se for pra ser sincera: (part. clarissa) – ananda (pop)
- kumpulan lirik lagu kaiixx › lirik lagu делай dance – kaiixx
- kumpulan lirik lagu ryan witherspoon capella grey › lirik lagu stranger (radio edit) – ryan witherspoon & capella grey
- kumpulan lirik lagu witch on film › lirik lagu sidney, i love you – witch on film
- kumpulan lirik lagu lee eun sang 이은상 › lirik lagu 난 소극적인 사람이에요 (introvert) – lee eun sang (이은상)
- kumpulan lirik lagu black tiger sex machine › lirik lagu synthetic – black tiger sex machine