lirik lagu trabayee – waveboy
my star’s bright from the sky
but sometimes he really no clear
for my peace of mind
i smoke loud coz i want no stress
i live life trough it rhythm
different style, different season
if love me don’t deceive me
we live life for a living
and everyday i be wining
coz my life on god
vibes on vibes
lemme alone make i leave my life
why you wan to hinder me
mo be yin tori an0bi
as i dey face my front
i dey watch back
make bad belle no go k!ll my vibe
why you want to hinder mii
mo be yiii to ri an0bi
so many things i dey face me i no fit shalaye
(me i no fit shakaye)
as i dey work all day ma je o jemi maye
(mi maye)
as i dey pray grace gbemi tarabaye
(gbemi trabaye god)
so many things man dey face man no fit shalaye na
mi o de le shalaye
many things inside of me
e me de ti sa faye
na god grace been dey cover me
mo ya tete ja ra mi
i stand fit kin le bo ra mi
pelu gbo gbo soba mi
make i live fine on no salary
coz my life on god
vibes on vibes
lemme alone make i leave my life
why you wan to hinder me
no be yin tori an0bi
as i dey face my front
i dey watch back
make bad belle no go k!ll my shine
why you want to hinder mii
mo be yiii to ri an0bi
so many things i dey face me i no fit shalaye
(me i no fit shakaye)
as i dey work all day ma je o jemi maye
(mi maye)
as i dey pray grace gbemi tarabaye
(gbemi trabaye god)
so many things man dey face man no fit shalaye na
(coz my life god vibes on vibes )
so many things i dey face me i no fit shalaye
(why you want to hinder me )
as i dey work all day ma je o jemi maye
(coz i no my wrong know my right )
as i dey pray grace gbemi tarabaye
(why you want to hinder miii )
so many things man dey face man no fit shalaye na
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lexington › lirik lagu noć pod zvijezdama – lexington
- kumpulan lirik lagu sevyn streeter › lirik lagu next (remix 2) – sevyn streeter
- kumpulan lirik lagu niki bernard › lirik lagu winnin – niki bernard
- kumpulan lirik lagu ox error › lirik lagu home2 – ox & error
- kumpulan lirik lagu scientifik › lirik lagu yeah daddy – scientifik
- kumpulan lirik lagu skippa da flippa › lirik lagu too much – skippa da flippa
- kumpulan lirik lagu uicideboy › lirik lagu lettuce – $uicideboy$
- kumpulan lirik lagu pesoa › lirik lagu j’pèse mes mots – pesoa
- kumpulan lirik lagu bobby gore › lirik lagu calling the cops – bobby gore
- kumpulan lirik lagu майти ди mytee dee › lirik lagu flow720 (remix) – майти ди (mytee dee)