lirik lagu bami lole – wavelength
[intro]
hi
it’s your boy… wavelength
oo yeah…o yea….o yea…. oh ohh
chi………
[verse]
diana
i love the way wey you treat me
make i nor lie , you dey ease me
make i nor lie ,you dey tempt me
ooo….say
diana
i love the way wey you coach me
even when my friends be dey beef me
my love for you, they can never dim it
ohh never
cuz you dey muse me
you dey coolulu my body
you dey do me
you dey give me ginger
you dey heal me
and the way you dey hold me
e dey move me
e be like say make i never, never leave you
i no go take you for granted
i no go tease you
a swear to god
na you go dey my own side everyday yea eh eh
[chorus]
omo sho ma bami lole
ma bami lole
sho ma bami lole yeh h…
omo sho ma bami lole
sho ma ba mi lo le ee
sho ma bami lole
[outro]
oh ohh
oh yeah
yeah yeah
wavelength
ba mi lo le
sho ma bami lole
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu addison schickedanz › lirik lagu i will strive – addison schickedanz
- kumpulan lirik lagu pull up 22 › lirik lagu fake love – pull up 22
- kumpulan lirik lagu yocker › lirik lagu сеанс – yocker
- kumpulan lirik lagu srkii nadi › lirik lagu we can – srkii nadi
- kumpulan lirik lagu masterplan › lirik lagu the dark ride (helloween cover) – masterplan
- kumpulan lirik lagu sehinsah › lirik lagu dile benden rap 1 – şehinşah
- kumpulan lirik lagu smg4 › lirik lagu wotfi 2023 rap – smg4
- kumpulan lirik lagu cfca › lirik lagu тула (tula) – cfca
- kumpulan lirik lagu surrenderdorothy › lirik lagu whatcouldpossiblygowrong (live) – surrenderdorothy
- kumpulan lirik lagu das lumpenpack › lirik lagu innerlich gleich ii – das lumpenpack