lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu african woman – weird mc

Loading...

long time ago
african woman dey stay for kitchen
she dey fear oh oh
but as time dey go
african woman come get courage
men start to fear her
african woman
she don suffer
african woman
she don tire
african woman
she don alas
african woman
she tanda gidigba e
she tanda gidigba e
she tanda gidigba e
she tanda gidigba
african woman
get plenty power
african woman
get plenty power
african woman
get plenty power
african woman
get plenty power
she tanda gidigba
shey no be funmi layo kuti
fight for adult suffrage е
e e e e
shеy no be queen amino
fight for the north people in zaria
i want you to answer my question now
shey shey shey no be mofe darijo
do all the things wey you think sey
woman no fit to do
ah ah e
and shey shey all this people wey i call
shey dem no be woman
dem be woman
originally woman
dem be woman
true african woman
dem be woman
crazy woman
dem be woman
abi dem no be woman
dem be woman
e ya ya ya
dem be woman
african woman
get plenty woman
african woman
get plenty power
african woman
get plenty power
african woman
plenty e
she tanda gidigba e
she tanda gidigba o
she tanda gidigba e
she tanda gidigba
e ye ye
yah yah e e yah yah yah
african woman
oh beautiful black and strong
in any kind of whether
she can still carry on
so let no one tell you that you can’t go on
that you still do it
you can sail through the storm
then back in the days
we have a lot of respect
when we wanted to do or say
dey put our *** in jerk
we had no say in decision making
that was the past
but now we bring it from the making
its gonna last
cos the ccc are there
no logo just for the taking
just give me my arrears ***
cos its no long be my **duty
cos if i cook the rice you go wash the beans
if i peel the yam you cook the soup
african woman
she get plenty power
everyday she struggles
every minutes every hour
african woman
she dey earn her respect
man wey no respect her
no deserve respect
african woman
she be second to null
she gat it going on till the rising
of the sun
keep the rest turn around
lets go back to the spiritual game
that’s on the ground
african woman
get plenty power
she get power
get plenty power
african woman
get plenty power
she get power
jaburata o
she tanda gidigba e
african woman
she get power o
she tanda gidigba e
she tanda gidigba e
she get power jaburata
fumilayo kuti
african woman
she get power
she get power jaburata o
mofe damijo
african woman
sena mundi
she get power o
erelu dosumu
she get power jaburata
patient unko
adesua mi
african woman
yinka davies
she get power o
kuforiji olubi
she get power jaburata
angenli ki jo
she tanda gidigba
african woman
she get power o
she get power jaburata o
omo are so wa

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...