lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu one man – wendy shay

Loading...

[intro]
e e e
e e e

[verse 2]
when i fall, i fall for only one
and i no dey give my love to another man
i got to pick you, you know ma love is only one
i no dey get time to love another man
many many men dey wan’ love from me
but you be the only one way i see
maybe area boys go come rescue me
all all i want is just wantin’ you
[pre chrous]
one man, way dey drive me crazy
one man, way dey make me happy
one man, way dey chop ma pumpum
one man, make ma heart go bumbum

[chorus]
baby take ma love
baby use ma love
sugar*coat ma love
i go do anything for yor

[verse 2]
uw baby
your love dey make me daze e
i don’t know what you do me
way dey make me go crazy ye ya
you the reason, reason why i’m living
your love dey give me healing
baby show me the meaning ye ya

[pre chorus]
one man, way dey drive me crazy
one man, way dey make me happy
one man, way dey chop ma pumpum
one man, make ma heart go bumbum
[chorus]
baby take ma love
baby use ma love
sugar*coat ma love
i go do anything for yor o

[outro]
e e e
wo ne me ɔdɔ yɛ ’wu
e e e
me pɛ wo nko a me nhia mmienu
e e e
wo ne me ɔdɔ yɛ ‘wu
e e e
me pɛ wo nko a me nhia mmienu

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...