lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu high grade – whizphem

Loading...

[intro]
wagwan brother man here
whizphem come through with vibe oo
better gang we here x3
higher higher

[ verse 1]
man pull up like ah trigger
otorjor meta tatirira
baby come through vennessa
american love sweetie pass sugar for herex2
your love they give me energy
my baby fine like ah genevieve
omoge whine it for daddy
black skinny girl popping melanie
high grade
bby high gradex2
stay fly all day
follow highway feel aеrate
part all night bby let’s gearatе and feel alright
man pull up like ah smoking gun
we having fun we no dey dull
badman say h*llo
my baby girl you know you drive me crazy

[chorus]
oh my baby oh my baby o
you drive crazy opami oh eh eh
higher higher
oh my baby oh my o
you drive me go crazy opami o
[verse2]
i just wanna let you knowx2
baby you gat me control
i just wan put it on low
everything for you my baby
i just wanna let you know
you gat me in control o
put it down on a low
i just wan let you know
see wetin bae dey carry o
attempted to murder my body o
you causing trouble
oya give double
biggest backside wey dey turn badman to maga o
going gaga biti larry o
fight for your love biti army o
sweet feelings sheymi kolami o
for your love i go collecti grammy o
fight for your love biti army o
na you baby i wan marry o
juliet i go be your romeo
am falling oya baby hold me o eh
badman me na flow different
k!ll them with vibe you know how we go here here
bounce on my track make i bounce on your body
make i show you my money o
[verse 3]
do you really understand
how am feeling inside
you my paradise
girl am coming where you are
like ah diamond in the scare
i will never let you down
up above my tension high
everyday on the road high
you put it on me like ah diamond in a cruiser
give me that everyday me gat you on my roster
check my calendar my oliver
high me like ganja,take me higher
cool me down x2
am feeling shiever
bby come closer
baby make we rock am
rock am closer dancing makosa

[chorus]
oh my baby oh my baby o
you drive crazy opami oh eh eh
higher higher
oh my baby oh my o
you drive me go crazy opami o eh eh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...