lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu aye ole – willo godson

Loading...

yeh yeh
hear me, hear me, hear me
when i call you brother

and you my sister

nah man dey turn man to be animal
man no naturally be beast
no
soon as you taste life
you dey want more
man no supposedly need greed
no
elder arugbo
how you been make am to this age?
’cause i ain’t seeing no love here
ara adugbo
how we go live up with energy wey no dey gather dey flow
eh

aye ole
if we try
to love one another
man see gobe
ni nu aye
aye ole
if you see you brother self like a winner
e no dey pain
ni nu aye
aye ole
my brother
see am like that
you no go fail
ni nu aye
aye ole oo
my sister
joh see am like that
you no go fail
ni nu aye
this sky is high
na so birds free to fly am
heading to wherever
and dem no dey complete
the sea deep
na so fishes full am
maneuver every corner
and where dem want be
na so we be
why we no dey feel am
pushing one another
man na so so compete
na god we be
why we no dey see am
check yourself for mirror
brother tell me what you see

aye ole
if we try
to love one another
man see gobe
ni nu aye
aye ole
if you see you brother sef like a winner
e no dey pain
ni nu aye
aye ole
my brother
see am like that
you no go fail
ni nu aye
aye ole oo
my sister
joh see am like that
you no go fail
ni nu aye
as you dey walk through
the valley and the shadow of death
you dey fear no evil
see the same for your brother
see am like you
believe me you no go fail
willo godson

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...