lirik lagu farmer – willo godson
ye ye
owu your man willo
godson
i like
i really like
i like to be your famer
chopping down your trees with hennessy
make you cup of tea no stress you free
yeeye, yeeye
amaka
roll in
come back it up for me i need your low waist
if you say, you go stay
i get plenty things to get your groove in
amaka
you know say
i feel like only hunter inside this jungle
many pretty faces dey for this hood, but
na only you i want
na only you feel something special for
na only you i need
na only you i fit
spend this whole time for
my heart dey beat kpom kpom
my heart dey beat kpom kpom
when you coming thru
my heart dey bеat kpom
kpom
my heart dey beat kpom kpom
whеn you coming thru
i like
i really like
i like to be your famer
chopping down your trees with hennessy
make you cup of tea no stress you free
yeeye, yeeye
amaka
with no dent
storm dey come as she dey roll in
who say
i no see
biko kporo num ha n0be
she been giving me the pleasure
and the feeling make me going like it’s mighty equal us
ahe
i don’t really know my place
and the spice wey you drop just dey ginger my taste
we the beauty and the beast
of the the jungle
far from the lost ones and county
dem dey gbom gbaso
as we choose to reside in the nature
life no get time to come find us
to bombard us
oh no
you be the reason wey man go gather his things
and run away
but for the jungle i been running it
with the horses we be riding in
i like
i really like
i like to be your famer
chopping down your trees with hennessy
make you cup of tea no stress you free
i*i like
i really like
i want agbalumo
sha you want corn
ye ye
sha you want corn
i like
i really like
i want agbalumo
sha you want corn
ye ye
na only you i want
na only you feel something special for
na only you i need
na only you i fit spend this whole time for
my heart dey beat kpom kpom
my heart dey beat kpom kpom
when you coming thru
my heart dey beat kpom
kpom
my heart dey beat kpom kpom
when you coming thru
i like
i really like
i like to be your famer
chopping down your trees with hennessy
make you cup of tea no stress you free
yeeye yeeye
yeeye
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu blaqk audio › lirik lagu graphic violence – blaqk audio
- kumpulan lirik lagu dua lipa › lirik lagu new rules (demo) – dua lipa
- kumpulan lirik lagu mc circulaire › lirik lagu la france éternelle – mc circulaire
- kumpulan lirik lagu fatfatcorfunk › lirik lagu realtà tra i palazzi – fatfatcorfunk
- kumpulan lirik lagu ghostpoet › lirik lagu immigrant boogie – ghostpoet
- kumpulan lirik lagu ephelant › lirik lagu murakami moon – ephelant
- kumpulan lirik lagu xentrix › lirik lagu balance of power (live) – xentrix
- kumpulan lirik lagu kano › lirik lagu wavy (seamix) – kano
- kumpulan lirik lagu chaim › lirik lagu who you know – chaim
- kumpulan lirik lagu boys of fall › lirik lagu smooth yazz – boys of fall