lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu work – willo godson

Loading...

#intro
aha
abeg oo
anybody here fit tell me how
person fit dey chop
without work
abeg
explain am to me
i no understand

#chorus
if you dey talk
na talk you dey talk
na talk you dey talk
put the work in the work
work in the work
work, work, work
work in the work
if you dey talk
talk you dey talk
talk you dey talk
talk you dey talk
put the work in the work
work
work
work
work, work
work, work
work, work
#verse
i tell am say i like dat
i tell say let a gigga ride dat
shabi you don dey feel me cos my goons out
come give your body make i calm down? no
she no believe me before
make a correct gigga come dey walk in the dark
i give am all i got yet she asking for more
i give sotey i feel like na babe i employ
#prehook
am a break it down like dat
anything wey you get take am like dat
na church mind i dey use no dey clap back
love world no dey cost no be like dat
ina cho kiri cho
i no fit see in the dark
no common sense applied or na wisdom you lack
i dey give you hand you dey reach for the arm
i dey love you dey dodge oya chop and comot
ina cho kiri cho
cho cho cho
cho
cho cho cho cho
ina cho kiri cho
cho
cho cho cho
cho cho cho cho cho
#hook
oya make you dey work
bumb for your work
work in the work
ball for the work
oya show for the work
work
work work work
work work work work work

#verse
i tell dem make dem know
i dey share the love and the world i no owe
i dey check on brothers like a caring mother do
no matter how you treat dem dem go still try to test you
i no dey lose am anyhow
especially for person no know size of him shoe
don’t wanna chase the green but you wanna get the tush
you wish to get the girl moulin rouge
i can make the rain fall down and it ain’t gon stop
cos the nature is working with me
i can make the gbedu drop on a rainbow strip
and the sun gon shine with it
ina cho kiri cho
bout to get me lost ka ina cho
thought you be my bro ina na cho
ina f*ckimi up
i belong to the recent chop
you need to find work to dey chop
#hook
ina cho kiri cho
cho cho cho
cho
cho cho cho cho
ina cho kiri cho
cho
cho cho cho
cho cho cho cho

oya make you dey work
bump to the work
run to the work
ball for the work
oya show for the work
work
work work work
work work work work work

#verse
if you dey talk
na talk you dey talk
na talk you dey talk
put the work in the work
work in the work
work in the work
work work work
work in the work

if you dey talk
talk you dey talk
talk you dey talk
talk you dey talk
put the work in the work
work
work
work
work work work work
wo*o*wor work

am a break it down like dat
anything wey you get take am like dat
na church mind i dey use no dey clap back
love world no dey cost no be like dat
ina cho kiri cho
i no fit see in the dark
no common sense applied or na wisdom you lack
i dey give you hand you dey reach for the arm
i dey love you dey dodge oya chop and comot

#chorus
oya make you dey work

oya make you dey work

oya shake for the work
bump to the work
bump to the work
bump to the work
oya make you dey work

oya make you dey work

oya shake for the work
work
work work work
work work work work work
#outro

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...