lirik lagu my kele – willy wonder
chorus
my kele dey mesmerize me oh
my kele my kele oh yeah
my kele dey keep me locked in oh
my kele my kele oh yeah
her beauty dey keep me wanting oh oh oh
my kele my kele oh yeah
she too fine eh
she dey mesmerize me oh oh oh oh
verse 1
her beauty na 99
i dey miss her all the time
my baby so fine
she dey mesmerize me o
i wan give her 69
this little light of mine
because of her ama let it shine oh
she dey mesmerize me oh oh
the moment she caught my eyes
i had b-tterflies x2
for you my girl i go compromise
i go compromise for u oh
chorus
my kele dey mesmerize me oh
my kele my kele oh yeah
my kele dey keep me locked in
my kele my kele oh yeah
her beauty dey keep me wanting o o o
my kele my kele o
she too fine eh
she dey mesmerize me o o o o o
verse 2
my creme de la creme girl
girl… girl… girl..
my kele so clean yeah
yeah yeah yeah yeah
kisses like tea
every minute i wan take a sip girl
my very own queen yeah
yeah yeah yeah
she dey like am on a low
she deserve a camaro now
i dey feel her paro
as she dey kama kasi on the floor yaaga
chorus
my kele dey mesmerize me
my kele my kele o
my kele dey keep me locked in
my kele my kele o
her beauty dey keep me wanting o o o
my kele my kele o
she too fine eh
she dey mesmerize me o o o o o
(hook)
my kele na fire for fire
my kele my only desire
oh oh oh
oh oh oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu joddla med siv › lirik lagu kent killer – joddla med siv
- kumpulan lirik lagu gods servant › lirik lagu lay it down – god’s servant
- kumpulan lirik lagu boosie badazz › lirik lagu touch down – boosie badazz
- kumpulan lirik lagu barz attacks › lirik lagu the one – barz attacks
- kumpulan lirik lagu corinne bailey rae › lirik lagu enchantment – live at webster hall – corinne bailey rae
- kumpulan lirik lagu efek rumah kaca › lirik lagu desember (live) – efek rumah kaca
- kumpulan lirik lagu donella › lirik lagu he’s always there – donella
- kumpulan lirik lagu k2 › lirik lagu list – k2
- kumpulan lirik lagu estrella morente › lirik lagu sobrevivire – estrella morente
- kumpulan lirik lagu arrange › lirik lagu ivory pt. 1 – arrange