lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu luci – worlasi

Loading...

[chorus: worlasi]
there’s no
no*bo*dy
but me
no*bo*dy
there’s no

[verse 1: worlasi]
good day worla, my name be luci
you for dey choose me
truth be, legends dey use me all time
and as it should be
you be legend, but you need a dark reverend
tell you, for good days to come by
and goodies my guy you go dey need me

i know you like p*ssy fat ass and firm b00bies
i get cookies and people to serve cookies
i got money and clothes and gold and huge rubies
i got dudеs who ready to serve dutiеs
you came alone, so f*ck everybody den chop alone
let me know you never go suffer, f*ck a loan
just make i use you to win souls
and you can use me to me win goals
the only thing be say
maybe, you just go die alone
debt, no no
stress, maybe
drugs, maybe
swag, yeah yeah
fame, yeah yeah
the club, yeah
cars, yeah yeah
your name go be legend

[bridge: david hammond]
i’ve been waiting for you
waiting for so long
waiting, waiting, waiting
don’t you wanna call my name
don’t you wanna call my name
waiting, waiting, waiting

[verse 2: david hammond]
good day luci
dis be your worla guy, shun dey tease me
truth be legends don’t need you e be you wey dey need we
i’m a priest i don’t need a dark reverend
tell you some good days do come by
and they always will i know believe me

first of all you sound thirsty as h*ll
my uncle too text me say you text am as well
belike you no get netflix or data for h*ll
cos you get too much time
for your plate to dey bait but ah well!
i no fit do am by my self
but we all dey need help
but i can’t help to notice
that i no fit ask you help
i can easily make you king
so i never lack a thing
but how can i go on helping them
when i can’t help myself

mie jegorma amedekɛ mɛ li o abɛ dɛ no bu lɛ tor dzi
fifia no va nyɛdzim mebe amedekɛ mɛ li o
luci nyɛdzim, luci va dzum, fifia luci dzo dzom
as you can see, nyɛ ku va bia ta nor joa whom

now you wey get the big things
but i don’t need your big things
cos the small things all come turn my big things
like peace of mind, come turn my big thing den
love and happiness and love and just happiness

[bridge: david hammond]
i’ve been waiting for you
waiting for so long
waiting waiting waiting
don’t you wanna call my name
don’t you wanna call my name
waiting waiting waiting waiting

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...