lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu glory – xerx

Loading...

sun ce ni dan banza ne oh oh
sun ce ni dan kariya ne oh oh
sun ce ni dan banza ne oh oh
sun ce ni dan kariya ne
glory
i just dey give god the glory
for everything wey e done do for me
i just dey give god
glory oh
glory
glory
i just dey give god the glory
for everything wey e done do for me
i just dey give god the glory
glory
glory oh
life na turn by turn
make you no laugh your fellow man
today fit be your own
tomorrow fit be my own
as i dey hustle i dey pray
make i no go astray
this money i want to get
baba show mе the way
so my ear is deaf
for wеtin dem dey talk
my mind is on the price
for wetin i go get oh
i go hustle before i bubble
this blessing go come double
so oh
you can say what you wanna say yeh
sun ce ni dan banza ne oh oh
sun ce ni dan kariya ne oh oh
sun ce ni dan banza ne oh oh
sun ce ni dan kariya ne
glory
i just dey give god the glory
for everything wey e done do for me
i just dey give god glory oh
glory
glory oh
i just dey give god the glory
for everything wey e done do for me
i just dey give god the glory
glory
glory oh
oluwa sanu mi oh
make your blessings dey follow me monday to tuesday to sat*rday oh
i no go rush
i no go doll
make e no be like say i too sabi
eh
make e no be like say i no soji
eh
i dey pray i dey pay my dues
so when the money come e go come plenty
so i go rock am je je je
oh eh
je ka je je je
and i go spend am je je je
oh eh
je ka je je je
je ka soro
no go doll oh
if i tell you anything
no go doll oh
no go fall oh
chase your dreams oh
you go flex for this life till you shout
oh eh
sun ce ni dan banza ne oh oh
sun ce ni dan kariya ne oh oh
sun ce ni dan banza ne oh oh
sun ce ni dan kariya ne
sun ce ni dan banza ne oh oh (i dey shine like star you know)
sun ce ni dan kariya ne oh oh (am a superstar you know)
sun ce ni dan banza ne oh oh (am going high you know)
sun ce ni dan kariya ne oh
glory
i just dey give god the glory
for everything wey e done do for me
i just dey give god glory oh
glory oh
glory
i just dey give god the glory (all glory to you god)
for everything wey e done do for me (all glory to you god)
i just dey give god the glory oh (all glory to you god)
glory
glory oh (all glory to you god)
yeah its your boy jaetrace
u n k
starzvibe
pushub
don’t give up in yourself always believe in your dream

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...