lirik lagu lust – xtarface
god made ohh
hmmmm god made ohh
i’m taking my time
to understand the way you whine
ima you so
pretty pretty
usin ovo
agara gara
my mind
heya
no dulling tonight
bunny i must shoot my shot even if i no get cannon!
oh ohh…
awilo logomba
you dey dance for my mind
every single time i think about your whine
girl i’m l*st in my mind
girl i’m l*st in my mind
awilo logomba
you dey dance for my mind
when i think about your whine
girl i’m l*st in my mind
girl i’m l*st in my mind
party scatter
who let abena rotate her waist
her ukwu na matter oooo
e dey weigh dey occupy sp*ce
she fine like a mermaid
she dey make all the man dem craze
slow it down
you make me lose control
this your love fit take away my soul
awilo logomba
you dey dance for my mind
everything single time i think about your whine
girl i’m l*st in my mind
girl i’m l*st in my mind
awilo logomba
you dey dance for my mind
when i think about your whine
girl i’m l*st in my mind
girl i’m l*st in my mind
oh wetin i go do
cos i love the way you move baby
make you be my boo
na me and you
baby come into my room
see i tell n*ggas for my hood
i’m all about your moves
but you dey use me catch cruise
you be dey spark
wey dey light up my world
i no go smoke
you inspire my thoughts
bunny come make i take off your pant
i no send n0body watching na na
for your love i go gamble my life
you be my remedy
oh energy
come
make i fit settle down
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu hypre holiday › lirik lagu king of the hills – hypre holiday
- kumpulan lirik lagu kill the unicorn › lirik lagu conquistador – kill the unicorn
- kumpulan lirik lagu pravirale › lirik lagu znaš koliko je teško – pravirale
- kumpulan lirik lagu this is kids › lirik lagu möthership – this is kids
- kumpulan lirik lagu serena chaddad › lirik lagu fico fly – serena chaddad
- kumpulan lirik lagu lu isa › lirik lagu na hora do jantar – lu isa
- kumpulan lirik lagu sevana › lirik lagu mango – sevana
- kumpulan lirik lagu juke lab tv › lirik lagu set the bar – juke (lab tv)
- kumpulan lirik lagu good luck finding iris › lirik lagu greyhound – good luck finding iris
- kumpulan lirik lagu matt suarez › lirik lagu seasonal infection – matt suarez