lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu commotion – xxii

Loading...

see i′m clean and nice
gyals dey wan l!ck on the gee like ice
gyals dema feel on the gee all night

when me i pull up you know na vibe

so me go give them what they want o
cos me i get what they want o
and me i no dey pull no stunt o
you know my jigga me no front o
me i dey give them what they want o
sharp sharp as e dey hot o
i never start them they run o
sharp sharp as e dey hot o
(oh oh)
everything clean and nice
gyals dem wan l!ck on the gee like ice
if you check my wrist
you go see na ice
and no bad man fit to k!ll my vibe
(yh yh)
it’s my regime alright
everything correct and everything nice
i make dem bad man pause just like say na strike
i give dem energy wey be deep and wide
them know say i sabi how to off their mind

we go giddem giddem commotion
giddem giddem commotion
we go giddem give them commotion
giddem give them commotion
we go giddem giddem commotion
giddem giddem commotion
we go giddem giddem commotion
giddem give them commotion

oyego yego yego yego
i give dem fire now the thing don dey burn them
the kind of vibe wey i give e dey turn dem
if i be switch walahi i go off them
oyego yego yego yego
i give dem fire now the thing don dey burn them
the kind of vibe wey i give e dey turn dem
if i be switch walahi i go off them

came with the bag
face with the mask
wetin dey nack??
na xxii o′clock
my boys dey my back
god dey my front
all the people wey dey hate
make them sare dey comot

it’s my regime alright
everything correct and everything nice
i make dem bad man pause just like say na strike
i give dem energy wey be deep and wide
them know say i sabi how to off their mind

we go giddem giddem commotion
giddem giddem commotion
we go giddem give them commotion
giddem give them commotion
we go giddem giddem commotion
giddem giddem commotion
we go giddem giddem commotion
giddem give them commotion

oyego yego yego yego
i give dem fire now the thing don dey burn them
the kind of vibe i give wey i give e dey turn dem
if i be switch walahi i go off them
oyego yego yego yego
i give dem fire now the thing don dey burn them
the kind of vibe i give wey i give e dey turn dem
if i be switch walahi i go off them

mad oo!!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...