lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ako – yang 21

Loading...

[verse 1]
hey man ah hustle for the paper
bad man ah hustle for the cheddar
baba god oh
baba god oh
abeg answer my prayer
cause i still dey find money
why i no go hustle for the paper
i’m just a boy on the street oh
we don dey hustle for the street oh

[hook]
open the door
maka chukwu
maka chukwu
you’re my fire
biko maka chukwu
i say a prayer for the street oh
cause we’ve been living pon the
street oh

baba open up the door
(door)
maka chukwu
maka chukwu
you’re my fire biko
maka chukwu
say we been born
inna the street oh
we no fit die
inna the street oh

[chorus]
pour me water for my head oh
ako n’uche
for my head oh
baba open the door oh
daddy meperem uzo oh
pour me water for my head oh
ako n’uche
for my head oh
baba open the door oh
daddy meperem uzo oh

[verse 2]
see i no fit k!ll myself oh
i only do the one wey i fit
oh na na
we no retire no no
i still dey try to change the tire
left hand don’t work
we put the right hand in
(onye na adighi ego okpa
o na ara ofe owerri)
owu is a bad thing
i no dey look uche face oh
i just want to make my paper
(paper)

[hook]
maka chukwu
maka chukwu
you’re my fire biko
maka chukwu
(iworiwo)
i say a prayer for the street oh
i say a prayer for the street oh

baba open up the door
(door)
maka chukwu
maka chukwu
you’re my fire
biko maka chukwu
i say a prayer for the street oh
we no fit die inna the street oh

[chorus]
(pour me water for my head oh
ako n’uche
for my head oh
baba open the door oh
daddy meperem uzo oh
pour me water for my head oh
ako n’uche
for my head oh
baba open the door oh
daddy meperem uzo oh)

oh my god
fiokee!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...