lirik lagu oja – yange
yo it’s the life of the party
it’s dj deekay
energy
o por
ge ge
yange
(vibes)
mo wo nu ig ,oja
awon omo fe fidi kpa mi ,oja
oja ma n tele won ,oja
oja wa lara won ,oja
mo wo nu ig ,oja
awon omo fe fidi kpa mi ,oja
oja wa lara won ,oja
oja ma n tele won ,oja
i’m a virgin i never do am before ,oja
2secs she don dey ontop ,oja
abi make i send my aza ,oja
who will sub for me ,oja
you dey drive benz for your instagram ,oja
real life you dey trek ajah ,oja
you never account you don dey see alert , oja
you no get phone but you dey whatsapp , oja
set awon jaruma girls , oja
mama help me lock this man , oja
o lowo uber , oja
na me order na you sit down for front ,oja
we dey go flex na me pay transport ,oja
i order champagne na you first pop ,oja
you dey use person phone do midnight call ,oja
airtime finish you go borrow 1,400 ,oja
i v or no i v ,oja
we go still enter v i p ,oja
you don go bash mopol car , oja
same man wey you tasi hin girlfriend , oja
oja ma tele iwon ,oja
oja wa lara iwon ,oja
oja wa leyin iwon ,oja
oja wa waju iwon ,oja
she say come over can you go l!ck my plate , oja
same mouth i dey use take pray ,oja
my guy my guy dem don catch my ,oja
hin start today dem still catch am today ,oja
konji mu mi mo pke vanessa , oja
she say she no dey do again , oja
konji mu mi mo pke chioma ,oja
she say she don change her ways ,oja
you never get phone but you don buy cord
casing pelu earpods ,oja
we dey go church you dey call comfort ,oja
na who pick?? na mama comfort ,oja
na my hotspot you dey do video call ,oja
o tun wa fi tiktok ,oja
southie lo nidi be ,oja
i don’t like condom ti si be ,oja gege
mo wo nu ig ,oja
awon omo fe fidi kpa mi ,oja
oja ma n tele won ,oja
oja wa lara won ,oja
mo wo nu ig ,oja
awon omo fe fidi kpa mi ,oja
oja wa lara won ,oja
oja ma n tele won ,oja
wxla,wxla o de ti cause gobe
written by yange armstrong
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cody farmer › lirik lagu cameron clarke sucks – cody farmer
- kumpulan lirik lagu babylon circus › lirik lagu zatla tribe – babylon circus
- kumpulan lirik lagu ray scott › lirik lagu papa and mama – ray scott
- kumpulan lirik lagu glee cast › lirik lagu smile (cover of lily allen song) – glee cast
- kumpulan lirik lagu ryan adams the cardinals › lirik lagu let us down easy – ryan adams & the cardinals
- kumpulan lirik lagu thea gilmore › lirik lagu love’s the greatest instrument of rage – thea gilmore
- kumpulan lirik lagu oral bee › lirik lagu en ny dag – oral bee
- kumpulan lirik lagu dolu kadehi ters tut › lirik lagu bu yaz – dolu kadehi ters tut
- kumpulan lirik lagu evalyn › lirik lagu a pill to crush – evalyn
- kumpulan lirik lagu kaigen › lirik lagu whistle in the tailwind – kaigen