lirik lagu happiness – ybeez magik
yeee yeee yee yeeeh
when money no dey n0body look your face o
yeee yeee yee yeeeh
if you no get money make u no k!ll your self o
ile aye ile asan ni o
everything na vanity (vanity )
everything no be money o
happiness is free
i say happiness is free
sha ma mu kulu mukeke
omoge sha ma mukulu mukeke
moni ke ma mukulu mukeke
ke ma jo ,ke ma mukulu mukeke
sha ma mu kulu mukeke
omoge sha ma mukulu mukeke
moni ke ma mukulu mukeke
ke ma jo ,ke ma mukulu mukeke
brother no be lie o
i no say life dey hard you
i understand your para
cos am in your shoes too
we go dey alright o
and we would all be fine o
if you believe with prayers
you make ur dreams come true too
ma wa go alago sise padi mi
cos my time no be ur time
ur time no be my time shogbo
ma wa go alago sare ore mi
cos my way no be ur way
ur way no be my way
yeee yeee yee yeeeh
when money no dey n0body look your face o
yeee yeee yee yeeeh
if you no get money make u no k!ll your self o
ile aye ile asan ni o
everything na vanity (vanity )
everything no be money o
happiness is free
i say happiness is free
sha ma mu kulu mukeke
omoge sha ma mukulu mukeke
moni ke ma mukulu mukeke
ke ma jo ,ke ma mukulu mukeke
sha ma mu kulu mukeke
omoge sha ma mukulu mukeke
moni ke ma mukulu mukeke
ke ma jo ,ke ma mukulu mukeke
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu nick rose › lirik lagu what’s good – nick rose
- kumpulan lirik lagu peggy zina › lirik lagu αν μ’αγαπάς (2009) – peggy zina
- kumpulan lirik lagu para › lirik lagu lineslied – para
- kumpulan lirik lagu maroon 5 › lirik lagu goodnight goodnight (deerhoof remix) – maroon 5
- kumpulan lirik lagu o children › lirik lagu don’t dig (jam factory remix) – o. children
- kumpulan lirik lagu virginia maestro › lirik lagu sin corazon – virginia maestro
- kumpulan lirik lagu dobry towar › lirik lagu błąd, wstyd i pokora – dobry towar
- kumpulan lirik lagu esspe › lirik lagu nord – esspe
- kumpulan lirik lagu mac shawn › lirik lagu the position – mac shawn
- kumpulan lirik lagu sarius › lirik lagu hop hip skit? – sarius