lirik lagu shekere – yemi alade feat. angelique kidjo
i see o be
yemi alade oooo (wombolombo)
i see o be
ma ma ma (wombolombo)
i dey hear the sound of a tambourine o
talking drums and shekere combination (wombolombo)
i see people under the tambourine o (wombolombo)
dancing like sey there’s a celebration (wombolombo)
mamawaloko loko o
legbeolo
hmm baba tiserelo ona i’m the only one at home
all i want to do now is dancing wombolombo
so i lock up and keep kokoro labe kondo
waka enter weli well e dey happen uh yeah
come see small pikin ati iya arugbo dey dance
wombolombo (wombolombo)
wombolombo (wombolombo)
legbe olo (wombolombo)
mi oni eni ko da mi lohun (wombolombo)
gbogbo eniyan so pe onijo kan be
moni mori monini ko da mi lohun
ile onijo pelegbe odo (wombolombo)
o ninu re eko network ati ija
mamawa loko loko o
legbe olo
hmm baba tiserelo ona i’m the only one at home
all i want to do now is dancing wombolombo
so i lock up and keep kokoro labe kondo
waka enter wey the gbedu dey happen uh yeah
come see small pikin ati iya arugbo dey dance
wombolombo (wombolombo)
wombolombo (wombolombo)
i see o be
legbe olo (wombolombo)
i see o be
mi oni eni ko da mi lohun (wombolombo)
i dey hear the sound of a tambourine o
talking drums and shekere combination
i see people under the tambourine o
dancing like sey there’s a celebration
them go dey dance wombolombo
waka enter where the gbedu dey happen uh yeah
dance wombolombo (wombolombo)
make you no dance wombolombo
’cause them go dey dance wombolombo (wombolombo)
dance wombolombo (wombolombo)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the adverts › lirik lagu i will walk you home – the adverts
- kumpulan lirik lagu tyler carter › lirik lagu focus (acoustic) – tyler carter
- kumpulan lirik lagu michael jackson › lirik lagu one more chance (r. kelly remix) – michael jackson
- kumpulan lirik lagu pat orchard › lirik lagu night train – pat orchard
- kumpulan lirik lagu arthur sharpe › lirik lagu oh tomorrow – arthur sharpe
- kumpulan lirik lagu amy muhlenkamp › lirik lagu i get it now – amy muhlenkamp
- kumpulan lirik lagu jasiah › lirik lagu rebel – jasiah
- kumpulan lirik lagu bispo › lirik lagu não chora – bispo
- kumpulan lirik lagu лукавый lukavy › lirik lagu исполин (giant) – лукавый (lukavy)
- kumpulan lirik lagu elizsabeth › lirik lagu honest – elizsabeth