lirik lagu control – yemi alade
attention please
unu welcome
girls wey sabi to the left side
guys with the money to the right side
me no get time for no chit chat
please
nwanne lose control
only dance plus she give them sweet
do that dirty whine now she jump and split
she jump and split
attention please
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
i dey press control
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
oya now freezе
lights and camera action
everybody get in position
wе about to change the location
working class independent
please i no get time to dey waste my dough
me i high class with a taste
anything i want me i take and go
i take and go
eh e dey gbonono gbonono
e dey wini wonono wonono
all of us ga tonono tonono
o na me m woronwo woronwo
eh e dey gbonono gbonono
e dey wini wonono wonono
all of us ga tonono tonono
o na me m woronwo woronwo
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
i dey press control
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
pull up in a bema bema
oh my god did you see that, see that
cool am down in a freezer freezer
say me fresher dan a lima lima
tu t’appels yemi alade
je t’aime bien, viens danser
viens bouger près de moi
te quiero te quiero
eh e dey gbonono gbonono
e dey wini wonono wonono
all of us ga tonono tonono
o na me m woronwo woronwo
n0body can throw me i hold control
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
i dey press control
na me dey hold control
i dey press control
on your mark set go
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cartel mcs › lirik lagu chanel – cartel mcs
- kumpulan lirik lagu grupo revelacao › lirik lagu ao vivo – grupo revelação
- kumpulan lirik lagu normunds rutulis › lirik lagu es tev maija nakti zilu… – normunds rutulis
- kumpulan lirik lagu basshunter › lirik lagu livets färd – basshunter
- kumpulan lirik lagu axl red › lirik lagu 25 – axl red
- kumpulan lirik lagu karpo קרפו › lirik lagu precious bed song – karpo – קרפו
- kumpulan lirik lagu jody wisternoff › lirik lagu something real [edit] – jody wisternoff
- kumpulan lirik lagu don toliver › lirik lagu poppin out – don toliver
- kumpulan lirik lagu ggfi › lirik lagu was du machst – ggfi.
- kumpulan lirik lagu orquestra frevo do mundo › lirik lagu vida boa – orquestra frevo do mundo