lirik lagu fake friends (iró òre) – yemi alade
[verse 1]
when the money come, i go change my face
all of my fake friends, we no go dey relate
when the money come, i go change my face
all of my fake friends, we no go dey relate
hmmm
you know o, everybody get opolo o
eh depend on the way wey you use am
this life na freelance o
now i’m getting money o
locate the bag and i secure o
dem hating ’cause i’m gеtting
i no want make dem near mе
[chorus]
over me, iró òre, iró o, iró repete
if you love me now, make you no love me later
iró òre, iró o, iró repete
if you no love me now, make you no love me later
[post*chorus]
if you no love me o, love me now
i no go fit love you later
when i make that paper
if you no love me o, love me now
i no go fit love you later
when i make that paper
[verse 2]
shey you go dey if money no dey my pocket oh oh
back when i dey live my life on a low budget ah ah
i no dey pick your call, you dey vex for me
when i dey knock your door, you dey form for me
when i dey for streets you no remember
when i dey ebute metta
when you get money i been dey suffer
i been dey call, you no dey answer
[chorus]
over me, iró òre, iró o, iró repete
if you love me now, make you no love me later
iró òre, iró o, iró repete
if you no love me now, make you no love me later
[post*chorus]
if you no love me o, love me now
i no go fit love you later
when i make that paper
if you no love me o, love me now
i no go fit love you later
when i get that paper
[break]
decale ma
decale ma
decale ma
decale ma
you know o, everybody get opolo o
locate the bag and i secure o
[post*chorus]
if you no love me o, love me now
i no go fit love you later
when i make that paper
if you no love me o, love me now
i no go fit love you later
when i get that paper
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu youngcxld › lirik lagu classic – youngcxld
- kumpulan lirik lagu biest1x › lirik lagu пастрижися – biest1x
- kumpulan lirik lagu lonzo da menace › lirik lagu roster – lonzo da menace
- kumpulan lirik lagu makros › lirik lagu lina(eski beat) – makros
- kumpulan lirik lagu the trilobites › lirik lagu legacy of morons – the trilobites
- kumpulan lirik lagu coma band › lirik lagu stai – coma band
- kumpulan lirik lagu the dollyrots › lirik lagu still holding on – the dollyrots
- kumpulan lirik lagu supergold › lirik lagu the outside – supergold
- kumpulan lirik lagu doli › lirik lagu chciałaby mnie poznać – doli
- kumpulan lirik lagu bring me the horizon › lirik lagu drown (hvdes remix) [mixed] – bring me the horizon