lirik lagu kelele – yemi alade
from markurdi to london anywhere wey you dey say kelele
if your customer don come make you tell them to help you say kelele
oya na
eya eya
make we dey je gbadu kelele
jegbadu kelele eya
make we dey miliki kelele
if he bad today tomorrow adun kelele
my brother hustle and pray god i go do am
again
anywhere you dey
anywhere you dey
if dem ask you say how market dey
make you tell them saaaya
make you dey jegbadun kelele
baby tell ten saaay
make you dry miliki kelele
bobo bobo tell dem say
make you dry jegbadun kelele
aunty make you tell them say
make you dey miliki kelele
oya jegbadun eh
beat comes in
eh
oya bere kete bere kete bere kete bere mole bere mole
beat again (dusa)
anywhere you dey
anywhere you dey
if dem ask you say how market dey
bobo make you tell the say
make you dey jegbadun kelele
baby tell them say
make you dey miliki kelele
uncle tell them say
make you dey jegadun kelele
aunty make you tell dem say
make you dey miliki kelele
ehh
ayakata
water to wine grass to grace
make you dey jegadun kelele
from small to plenty
make you dey miliki kelele
loke loke poo
make you dey jegadun kelele
what god has put together let no man put a saunders
make you dey miliki kelele
ayakata
e don finish god go do am again
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dear sherlock › lirik lagu blackhole – dear sherlock
- kumpulan lirik lagu y1r4ik › lirik lagu влюбилась в рэпера (fell in love with a rapper) – y1r4ik
- kumpulan lirik lagu ak0 › lirik lagu колечко (ring) – ak0
- kumpulan lirik lagu josman › lirik lagu à feu doux… – josman
- kumpulan lirik lagu the smoke room › lirik lagu some day soon – the smoke room
- kumpulan lirik lagu jo wayne gpe › lirik lagu inmé mwen ou ray mwen – jo wayne (gpe)
- kumpulan lirik lagu tanbe10 › lirik lagu dasmal – tanbe10
- kumpulan lirik lagu vlospa › lirik lagu big moves (vol. 4) – vlospa
- kumpulan lirik lagu iayze › lirik lagu lord close 2* – iayze
- kumpulan lirik lagu travis stacey › lirik lagu thief – travis stacey