lirik lagu tangerine (feat. selebobo) – yemi alade
ah yemi alade
ho ha
eh selebobo
it’s effyzzie ngwanu
baby you go love me, your love is sweet like tangerine
baby you go hug me, your love is sweet like tangerine
baby i go love you, your love is sweet like tangerine
baby i go hug you, your love is sweet like
baby baby, this thing dey sweet e shack you like pami (yeah yeah)
daddy daddy, e dey make you want to spend all your money (yeah yeah)
ho ha!
see as my waist dey go, na only you fit to make me throwaway
see as my waist dey go, na only you fit to make me roll eh
kerewawa kerewawa kerewawa kerewawa
kerewawa kerewawa kerewawa ehhh
baby you go love me, your love is sweet like tangerine
baby you go hug me, your love is sweet like tangerine
baby i go love you, your love is sweet like tangerine
baby i go hug you, your love is sweet like
hale hale hale sample the tangerine (suka suka)
aya aya aya sample the tangerine (suka suka)
the way you dey breketete k!lli ma
your shokoto dey k!lli ma
mama brukututu k!lli ma
me i go carry you go cinema
baby ma cinema
i go hold u like oroma
baby ma shakey ma
cause i go chop u like hungry man
yoyoyoyoyo
my oroma baby
sweet like tangerine
ife ina eme baby
give to me
kerewawa kerewawa kerewawa kerewawa
kerewawa kerewawa kerewawa ehhh
this your love is sweet like tangerine
baby you go love me, your love is sweet like tangerine
baby you go hug me, your love is sweet like tangerine
baby i go love you, your love is sweet like tangerine
baby i go hug you, your love is sweet like
hale hale hale sample the tangerine (suka suka)
aya aya aya sample the tangerine (suka suka)
cham cham cham
pam pam pam
yeah yeah yeah
this thing e sweet o
cham cham cham
pam pam pam
yeah yeah yeah
this thing e sweet o
e gbolam eh
ima na egbolam ehhh
you don k!ll me baby m oo yeah
baby you go love me, your love is sweet like tangerine
baby you go hug me, your love is sweet like tangerine
baby i go love you, your love is sweet like tangerine
baby i go hug you, your love is sweet like
hale hale hale sample the tangerine (suka suka)
aya aya aya sample the tangerine (suka suka)
kerewawa kerewawa kerewawa kerewawa
ho ha!
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu presently dreaming › lirik lagu i’m sorry – presently dreaming
- kumpulan lirik lagu c easy › lirik lagu curved me – c-easy
- kumpulan lirik lagu valentine kxl › lirik lagu ice cream 2 – valentine kxl
- kumpulan lirik lagu ace nyce › lirik lagu shake n’ bake – ace nyce
- kumpulan lirik lagu paque › lirik lagu skoolkid – paque
- kumpulan lirik lagu timemain › lirik lagu distraksi – timemain
- kumpulan lirik lagu the united four › lirik lagu go on – the united four
- kumpulan lirik lagu krvavy › lirik lagu chodźmy w deszcz – krvavy
- kumpulan lirik lagu brownsville station › lirik lagu ain’t that a shame – brownsville station
- kumpulan lirik lagu sizable logan › lirik lagu mover – sizable logan