lirik lagu kilofe – yemmy smith
1st verse
annie wan dey do me o/she say she dey gbadun me
o/she don ring my alarm o/she hold my mumu
b*tton o/
hook
annie dey drive me crazy/she say that she likes me/
but my pocket dey empty/her love dey expensive/
on insta she dey slay steady/she get followers
plenty/on fb,na queen b/s*xy slay mama annie
chorus
she still dey use me catch cruise (kilofe)/omo mo
gbe shaye (kilofe)/omo i spend money (kilofe)/
she still no gree me (kilofe)/she still dey use me
catch cruise (kilofe)/omo mo gbe shaye (kilofe)/
after i spend money (kilofe)/she still dey friend*
zone me (kilofe)
verse 2
she say i be her bestie o/she say she dey gbadun
me o/she say she need time o/she never make her
mind up o
hook
annie dey drive me crazy…
chorus
she still dey use me catch cruise(kilofe)…
break it down uhn
bridge
omo fimile,free me/if you no gbadun me,i’m
sorry/make i dey go on my journey/all the yarns
she dey yarn na story/omo fimile,free me/if you
no gbadun me,i’m sorry/make i dey go on my
journey/all the yarns she dey yarn,leave story
chorus
she still dey use me catch cruise (kilofe)…
till fades…
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu rival choir › lirik lagu empty words – rival choir
- kumpulan lirik lagu retro act › lirik lagu fall (interlude – retro act
- kumpulan lirik lagu secreto el famoso biberon › lirik lagu ay more – secreto “el famoso biberón”
- kumpulan lirik lagu disturbed › lirik lagu stupify – fu’s forbidden little nicky remix – disturbed
- kumpulan lirik lagu day by dave › lirik lagu get in the boat – day by dave
- kumpulan lirik lagu j alvarez › lirik lagu extranándote – j alvarez
- kumpulan lirik lagu yung sheikh › lirik lagu я горю (i’m burning) – yung sheikh
- kumpulan lirik lagu narko › lirik lagu c2v (chienne de vie) feat. brandson – narko
- kumpulan lirik lagu 257ers › lirik lagu akk! skit – 257ers
- kumpulan lirik lagu the temper trap › lirik lagu fader – bangatang mix – the temper trap